|
|
|
ztyle (m)
|
 Una don hear ? 
|
|
|
|
|
|
|
|
tRoOE (f)
|
Wetin be that O Zytle, me no hear nadadey on Earphones.  Who tell you say I no come Naira, where I dey nowShebi na naira, Abi I don miss road. Abi?  first of all that post was from last night so stop been uptight jare 
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
hanhan I didnt know na  How far, how waz last night? Mhen babe, lets bounce on to yaHoOBut for now, make I clear weather for Naira small. 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
@desodgi April fool 
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
April fool bawo?  Hope you no forget say to day na 6th abi she na 4th, no na 5thMaths too much 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Na You No, all i know say na the month we dey, so admit i don catch u. 
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
Oya you catch me, but you never catch me right handed O 
|
|
|
|
|
|
|
|
FELORE (f)
|
right now i'm missing , a cute guy i kno , 
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
mhen woke up today with HaNg OvEr. . .
ehen, I call that monkey naI never even jist you sef. YaHoO!
|
|
|
|
|
|
tRoOE (f)
|
Well use some aspirin and u will feel better
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
LailAi, wont use that o because the fun as just begun 
|
|
|
|
|
|
tRoOE (f)
|
Enjoy jare, me sef i can't wait to start but got o wait until 5pm
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
Guess the party just got started.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
almondjoy (f)
|
gilgee! Just to let you know that since I lashed out at you, I have not been happy. I really still love you and would want you to forgive or forget or both. If I ever offended you in any way, shape or form. I say I am so sorry.  I still consider you my friend and to please accept my apologies. I am much happier now that I have got this off ma chest. Sometimes we hurt people that we love intentionally or inadvertently. This happened on a public forum and I have to apologise on a public forum too. When I have the opportunity to do so cyber person to cyber person, I will also do so. Once again. . . I am sorry. Thank you once again for handling the whole situation with maturity, Love always!  AJ!
|
|
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
the life that Nairaland used 2 have
|
|
|
|
|
|
Emeka 7. (m)
|
Honsule the phone guru.
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
Buttermint 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Crazykid A.K.A Emeka 
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
where this boy wey em post dey ontop my own sef?
|
|
|
|
|
|
jkpretty (f)
|
That guy down there, that makes me tick 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
him 
|
|
|
|
|
|
almondjoy (f)
|
Efuah!!! 
|
|
|
|
|
|
almondjoy (f)
|
Islander!!! 
|
|
|
|
|
|
almondjoy (f)
|
Morenike89!!! 
|
|
|
|
|
|
almondjoy (f)
|
4Him/davidylan!!!! 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
Ayo 
|
|
|
|
|
|