|
software (m)
|
if u like vote, if u like, don't vote, Anything that happen to u afterwards, Just Know that u caused it yourself,  Goodnight muki
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Chief software  presidentos  wetin fit do me  nothing jare 
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
Chief software  presidentos  wetin fit do me  nothing jare  may thunder fire your computer
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
software na u dey l;ead o! welldone 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
YES NOTHING DEY HAPPEN ALL HAIL KING SOFTWARE!! AND IF I MAY ASK PLEASE, WHATS THE GIFT TO BE GIVEN TO THE MOST HONOURABLE NAIRALAND SPORT PERSON? PLS TELL ME, SO I CAN POST MY ACCOUNT NUMBER. THANKS 
|
|
|
|
|
|
amodu (m)
|
When you have not been voted has the mot honourable nairaland person where we have Amodu.  you better not post your account number because the so called yahoo-yahoo present for everywhere, you hear me so
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
Haba Amodu sef don join chief software for race!  na wa o
|
|
|
|
|
|
wifeypenth (f)
|
NA ME NA. OK uhm i think, christino, mukina, mustay, razorr,and tope orekoya
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
software for president ;d ;d ;d
|
|
|
|
|
|
lordimpaq (m)
|
software for president ;d ;d ;d
wake up bro, or r u fantasizing,
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
wake up bro, or r u fantasizing,
No am not oo, Its JUST A FACT SOFTWARE SOFTWARE SOFTWARE Muki abeg continue 2 dey hail my name oya oya
|
|
|
|
|
|
brushparke (m)
|
Who else If not me the admin of Nigeria's first and only all football forum.Naija Football Fans.
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
Who else If not me the admin of Nigeria's first and only all football forum.Naija Football Fans.
oga why u just dey deceive yourself? THIS MATTER IS CONCLUDED, ME SOFTWARE  IS THE ANSWER! 
|
|
|
|
|
|
|
|
slimnike (m)
|
Even when you guys knows that i am the one you are supposed to give the award you guys won't. Because of bad belle.
|
|
|
|
|
|
lordimpaq (m)
|
i would like to repeat what someone said,
CRAP
absolute crap
|
|
|
|
|
|
slimnike (m)
|
Shut your pill hole.
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
I no tell una say no ne is honourable that time  u sef see wetin happen4 abuja with those lawmakers  na so mukina go just blow person head 4 nAIRAland HONORARY AWARD 2007; mR kITAUN WEY GO B THE mc okin o just blose conrol GBOA!E'thing Dabaru, gbosa and e'body begin dey fight Infact, Samuel Peters don get support because those politicians don dey sow am d kind of blow im go give maskev 
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
啊~~~你去死啦!, 唔、喔, 乎你死乎你死, 啊~~~你去死啦!, 唔、喔, 乎你死乎你死,
|
|
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
abi o!
that time, them no go dey fight allocation of camp money
|
|
|
|
|
|
Mc Omo (m)
|
Persin wey wan fite wey no fit throway hin agbada ? Yeye man !
|
|
|
|
|
|
lordimpaq (m)
|
i love this thread,
congratulations mc omo just made his 419th post,
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
Mc Omo (m) Round house, Alausa Posts: 419 Offline
Re: Most Honourable Nairaland Sports Person « #151 on: Today at 01:10:26 AM »
-------------------------------------------------------------------------------- Persin wey wan fite wey no fit throway hin agbada ? Yeye man ! Logged
-------------------------------------------------------------------------------- aint I just UNIQUE ? B-)
ehhn now; e'body know say na oga 419
abeg make u no forget share the money 4 alausa with us o
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
chelsea for life come rain come sun come anything
chelses all the wayyyyyyyyyyyyyyyyyyy even in defeat.
Chelsea for life, all u haters RIP
and please everybody, DONT STEAL MY TITLE FROM ME
I SOFTWARE (MOST HON NAIRALAND PERSON)
AND I DEDICATE THAT TITLE TO ALL CHELSEA FANS
|
|
|
|
|
|
|
|
lordimpaq (m)
|
@software
you r havin a laugh; aren't you??
because this thread as far as i am concerned is getting ridiculous by the minute, or should i say with every posting,
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
Ha! i think say Virus don harm the guy o! CHief Muppetos we dey miss u and your yapis o 
|
|
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
muki muki, i have been with morhino oo, we were discussing some stuff about chelsea, don't bother asking me o. because i wount tell you simply because u are an outsider, Am back on Nairaland, **** rememeber i don't tolorate nonsense again oo  @software
you r havin a laugh; aren't you??
because this thread as far as i am concerned is getting ridiculous by the minute, or should i say with every posting,
@lord yes u are right. and i still remain the most honorable sports person on Nairaland Ha! i think say Virus don harm the guy o! CHief Muppetos we dey miss u and your yapis o  @mustay i suspect say you don chop lizard + mosquito. Na u virus go catch, no be me o. i miss u guys too, i have been out of town, went to discuss some issues with JM. am fully back, please continue to fly the flag BLUESSSSSSSSSSSS
|
|
|
|
|
|