|
jaybaby (f)
|
I really want to know: why the ring on Zeal's 3rd left Finger?
|
|
|
|
|
|
shawna (f)
|
i don't think so last time i checked they were all single 
|
|
|
|
|
|
snazzydawn (f)
|
Are you intersted in him,jaybaby?
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Lol  - u can say that again- just wanted 2 know!
|
|
|
|
|
|
dennylove (m)
|
of course,if you are a CELEBRITY or a STAR,babe will alway flock arund you like HONEY- BEES.i mean he not yet married,abeg make una stop the RUMOURS.
|
|
|
|
|
|
shawna (f)
|
no one is spreading any rumours. its just a question seen as he has a ring on the wedding finger 
|
|
|
|
|
|
ThoniaSlim (f)
|
lol 
|
|
|
|
|
|
Outkast (f)
|
Well, actually he is married, TO ME.LOL 
|
|
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Well, actually he is married, TO ME.LOL  no but yeS but no but yea actually NEVER 
|
|
|
|
|
|
nike4luv (f)
|
what tha hell is that mop on his head 
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
lol
you're very 4ni
|
|
|
|
|
|
dennylove (m)
|
jay-babe,what do you mean?4ni!!!!!!!!!!abeg i no understand that LEVEL.give the 411
|
|
|
|
|
|
|
|
queen2 (f)
|
I really hate his new look
|
|
|
|
|
|
dennylove (m)
|
QUEEN2,forget that thing wey you talk,as far as i am concern ZEAL is the most handsome guy in STYL-PLUS.abi you think say he dey easy to be STAR!!!!!!!!!
|
|
|
|
|
|
PTBNaija (f)
|
Sorry, but my future husband is not married,  But he might as well be  , I mean he is engaged 
|
|
|
|
|
|
pati (f)
|
Maybe its his way of telling chics to stay off  I hate the new look too!
|
|
|
|
|
|
Wumine (f)
|
am aving fun here! abeg u dey interested in the guy? don't think he is married but he is just truyin to tell all u ladies to let him be! wish u luck! 
|
|
|
|
|
|
SEWENSKY (m)
|
Abeg, it is not easy to become a star oooo, so please stop carrying rumours about my guy. Zeal is a very good friend of mine way back 100Level in school and we still hang out together. Zeal is not married oooo,abeg,you guys should stop the rumours. All you ladies in the house,if you are interested in him abeg feel free to apply.
|
|
|
|
|
|
queen2 (f)
|
@ denny, i agree after looking at the pics once more, but not with that thing he's carrying on his head
|
|
|
|
|
|
queen2 (f)
|
so jaybaby, u thin say he's married because of that ring?  lol@ pati
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Abeg, it is not easy to become a star oooo, so please stop carrying rumours about my guy. Zeal is a very good friend of mine way back 100Level in school and we still hang out together. Zeal is not married oooo,abeg,you guys should stop the rumours. All you ladies in the house,if you are interested in him abeg feel free to apply.
swensky- na Q i ask ooooooo  & nobdy dey carry any rumour abeg! read welly before COMMENTING  I WAN ASK You OOOOOOO which school b that?
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
so jaybaby, u thin say he's married because of that ring?  lol i only asked a Q- u no now whenever u see a ring on a guy'z 3rd lft finger that means he is married now-  dnt u think 
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
pati i guess soooo oooooooooooo because me self dey wonda  but must he get 2 that extent shooooooooooo.
|
|
|
|
|
|
SEWENSKY (m)
|
Ok jaybaby i got you clearly now,i thought you were carrying the rumour. We were roommates in Abiola Hall Futa and friends. But tell me, do you like him?I can give you his Phone #.
|
|
|
|
|
|
queen2 (f)
|
he he,jay u better open up before he get engaged 
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
don't worry he is not married. i gat his number i could hook u up with him if u want 
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
huh ! shoooooooo wetin i wan carry him numba tak do?  Omo Q- girl i'm not interested ooooooo  but i dey trip 4 d guy sha -he 2 fyn pass all of 'em 
|
|
|
|
|
|
SEWENSKY (m)
|
Ehen,you are now talking. You dey trip for fine boy abi? But i still want you to come out straight. Do you want phone #. Talk now before it is too late oooo 
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
jaybaby common don't be shy. i ve gat his # right here. u can even just call him and tell him how fyne he is . he would really appraicte it
|
|
|
|
|
|
|
|