|
jaybaby (f)
|
Gwan where
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
yes how u dey. u don get my reply
|
|
|
|
|
|
tomiwizzle (m)
|
hmmm! was told by a die hard fan of styl-plus that i am needed in this room. well without mincing words believe it or not zeal i nat engaged talk less of being married. kapish.
|
|
|
|
|
|
tomiwizzle (m)
|
well second reason na say the guy dey fear for him life after one encounter with a showdy almost put him and the group in trouble. N.B; zealo dey change him number like say na clothe. so no expect to get him correct number except from the true source. Na the koko be that wey i don yan una o
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Tell Candylips oooooooooooo Na him Need d Numba 
|
|
|
|
|
|
queen2 (f)
|
candylips, u female or male? 
|
|
|
|
|
|
SEWENSKY (m)
|
jaybaby and Candy lips na the koko be that wey una dan hear from tomi wizzle but i can still give it to you. And again if na him house addy you want sef i fit supply that one too.
Jaybaby when you are not OLUFUNMI why did you CALL MY NAME?
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
she is a HE! hehehe
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
because i want to stay alive ;d
|
|
|
|
|
|
SEWENSKY (m)
|
You CALLED MY NAME because you want to STAY ALIVE,that means you will DRIVE ME CRAZY
|
|
|
|
|
|
tianshie (m)
|
When i'm not IYA BaSIRA 
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
10nk u jare T  When i'm not HADIZA 
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
jaybaby whats up. sorry i couldnt talk in d afternoon i was having a house party. u online ?
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
No I Travelled 
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
ok save journey
|
|
|
|
|
|
|
|
tomiwizzle (m)
|
I'm not quite sure if you guys in this room are ,
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
 R what?
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
jaybaby keep quite 
|
|
|
|
|
|
SEWENSKY (m)
|
Tianshie when you are not IYA BASIRA Jaybaby when you are not HADIZA the will you both WIND FOR ME?
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
naaaaaaaaaaaa cus its COMPLICATED 
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
how 
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Lips  Wetin concern u d person way i responded 2 shld b askin me that
|
|
|
|
|
|
|
|
labiran (m)
|
why the f--- would Zeal be married?
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Y wouldnt HE? 
|
|
|
|
|
|
SEWENSKY (m)
|
Jaybaby, how is it complicated?Since you are not going to HIT IT TIL THE MORNING.
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
OMG GOSh do u want 2 be TRAPPED IN THE CLOSET 
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
say what 
|
|
|
|
|
|
|
|
cino1 (m)
|
i mean the guy is really doing reall good , i have heard his song and he the bomb now, he has some song that will take you to the dance flo
|
|
|
|
|
|
|
|