|
lalaboi (m)
|
mak both of una borrow brain 4 una self na
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
na you sabi 
|
|
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
No be my saka.
|
|
|
|
|
|
nuttykinky (f)
|
Wetin una dey yan?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
wetn u dey hia?
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Ear Dey Pepper U?
|
|
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
2day na April Fool OOO 
|
|
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
area moda mama!!!
|
|
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
no shishi for you o
|
|
|
|
|
|
osegwu (m)
|
If I no get shishi nko?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
that is to say u no fit do naada!!
|
|
|
|
|
|
IroroRoyal (f)
|
You mean am? 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
u be naija, mukiNut? u wey dey form arsenanny
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
she 1 blend ni! bt she too dey jamtok!
|
|
|
|
|
|
IroroRoyal (f)
|
Nothing deh jare!! 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Iroro nor mind them jare  gamine if i slap you  lailai u dey crase 
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
Muki if i Nut u!!  u go jare were
|
|
|
|
|
|
IroroRoyal (f)
|
Were U want make she go Na? U deh vex for am? Muki , i deh kankpe jare!! are you deh ni 
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
muki! i go light u nw o!
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
wetin na ur wahala?  you miss me nor be small abi?  @iroro i dey kampe  lailai leave me o
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
1 day 1 day sha!! u go seee
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
Miss kini?
Muki sef kno we just dey play may u no put mouth for inside soup wey u no fit chop!Iroro
|
|
|
|
|
|
IroroRoyal (f)
|
kia!!! i don die! shy na me you deh follow talk? Gemine Too late, i don put mouth wel wel!! 
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
may u no die finish! me i dey comot this syde later jare!
|
|
|
|
|
|
IroroRoyal (f)
|
E go Be na 
|
|
|
|
|
|
|
|