Naija English!

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: July 24, 2008, 10:39 PM
223360 members and 126753 Topics
Latest Member: smooth2005
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Entertainment  |  Forum Games (Moderator: eldee)  |  Naija English!
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (27) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Naija English!  (Read 4916 views)
jaybaby (f)
Re: Naija English!
« #32 on: March 02, 2007, 12:52 PM »

Jus naw ?
dblock (m)
Re: Naija English!
« #33 on: March 02, 2007, 12:56 PM »

i aint down with this now
catch you later now
jaybaby (f)
Re: Naija English!
« #34 on: March 02, 2007, 01:01 PM »

Ok naw
later naw
mukina2 (f)
Re: Naija English!
« #35 on: March 02, 2007, 09:08 PM »

wetin dey happen Grin
Omo Eko (f)
Re: Naija English!
« #36 on: March 02, 2007, 09:09 PM »

how far na
debosky (m)
Re: Naija English!
« #37 on: March 02, 2007, 09:11 PM »

alfa dey for mosque  Cheesy
mukina2 (f)
Re: Naija English!
« #38 on: March 02, 2007, 09:13 PM »

wetin una dey yarn sef . .
aw far o
debosky (m)
Re: Naija English!
« #39 on: March 02, 2007, 09:13 PM »

nothing dey shele
Omo Eko (f)
Re: Naija English!
« #40 on: March 02, 2007, 09:14 PM »

u dey mad
abi are u okay sha
debosky (m)
Re: Naija English!
« #41 on: March 02, 2007, 09:15 PM »

abi you chop winch
mukina2 (f)
Re: Naija English!
« #42 on: March 02, 2007, 09:16 PM »

omo walahi i nor understand you sef .  Grin
debo no na  winch chop am Grin Grin Grin
Omo Eko (f)
Re: Naija English!
« #43 on: March 02, 2007, 09:17 PM »

weting be your problem self
Omo Eko (f)
Re: Naija English!
« #44 on: March 02, 2007, 09:19 PM »

God punish your mama
mukina2 (f)
Re: Naija English!
« #45 on: March 02, 2007, 09:20 PM »

 Shocked Shocked
omo is that  a joke?
my mama is no more .her memory is still fresh so i beg please modify that statement
Omo Eko (f)
Re: Naija English!
« #46 on: March 02, 2007, 09:21 PM »

Quote from: mukina2 on March 02, 2007, 09:20 PM
Shocked Shocked
omo is that a joke?
my mama is no more .her memory is still fresh so i beg please modify that statement
chill i was joking .  Cheesy Cheesy Cheesy
debosky (m)
Re: Naija English!
« #47 on: March 02, 2007, 09:22 PM »

thunder fire your yansh
mukina2 (f)
Re: Naija English!
« #48 on: March 02, 2007, 09:29 PM »

ok omo because i suppose fire you with my gunner's arsenal Grin Cheesy
jaybaby (f)
Re: Naija English!
« #49 on: March 03, 2007, 01:43 PM »

You suppose no say na joke naw!
Radiant (f)
Re: Naija English!
« #50 on: March 03, 2007, 04:04 PM »

make una easy with the joke now  Smiley
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #51 on: March 05, 2007, 09:30 PM »

What now?
mukina2 (f)
Re: Naija English!
« #52 on: March 05, 2007, 09:34 PM »

you dey ask me sef
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #53 on: March 06, 2007, 05:13 AM »

I no call your name.
uspry1 (f)
Re: Naija English!
« #54 on: March 06, 2007, 05:45 AM »

now? Don't tell me what to do! I read this thread now! Grin
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #55 on: March 06, 2007, 06:18 AM »

Why u come dey spray?
jaybaby (f)
Re: Naija English!
« #56 on: March 06, 2007, 10:05 AM »

wHICH KIAN sPRAY NAW?
samsick
Re: Naija English!
« #57 on: March 06, 2007, 10:08 AM »

why u dey behave like that now?HuhHuhHuhHuhHuhHuh
jaybaby (f)
Re: Naija English!
« #58 on: March 06, 2007, 10:19 AM »

aBURO HOPE SAY You DON TAKE UR DRUGZ NA
samsick
Re: Naija English!
« #59 on: March 06, 2007, 10:21 AM »

EGBON hope say u never shack na
jaybaby (f)
Re: Naija English!
« #60 on: March 06, 2007, 10:39 AM »

Jus na na--Haba jus go take ya drugs Cheesy Cheesy
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #61 on: March 06, 2007, 10:41 AM »

schweeps!!! so u sef dy shack
jaybaby (f)
Re: Naija English!
« #62 on: March 06, 2007, 12:24 PM »

See Me see Trouble-- Ki lo Man sia gan?
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #63 on: March 06, 2007, 11:35 PM »

Why you dey tell us na?
 Submit Your "quote Of The Day"  Miss Nairaland 2007 Official Poll  Your Last Text Message You Recieved:   Page 2
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (27) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Jobs (2) Career Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.