|
star01 (m)
|
why u dey yarn opata?
|
|
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Guys which level?
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
omo hin level small
|
|
|
|
|
|
jbuoy (m)
|
i send am? i kuku no mend am
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Clean ur pieces
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
gara carry am, hin don fear commot
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
gara abi giri
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Lilibo na so hin understand hin own 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
wich language dey speak gan?
|
|
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
ehn ehn! i tok am! tis girl be allien
|
|
|
|
|
|
chiogo (f)
|
na u be alien,lol
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
its an allien that knows an allien! except me! definitely u r also an allien
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
who be this amarachu boy, be like say craze dey worry am or na hin dey worry craze?
|
|
|
|
|
|
Kennis (m)
|
folks, wetin dey na? ki lo 'n sele
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
kin pon ni, better va mot before i amaraconda ur bone
|
|
|
|
|
|
Kennis (m)
|
u no fit! u don see where thunder strike for help before?
|
|
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
the amarachu na bonsue men, he dey yarn opata, hin mouth like okada seat
|
|
|
|
|
|
Kennis (m)
|
Dosu Gandonou! ITK
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
starmaniac! o ti bere
|
|
|
|
|
|
busygirl (f)
|
Owu dey blow!
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
no be 2day e dn tey!! tse na u owu blow?
|
|
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
ok! i 4 fear! i 1 tok say olowo lik u!
|
|
|
|
|
|
busygirl (f)
|
u're funny Shei u no rich pass me!
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
ehn? me bawo! u wey u dey use 3mobile! na olowo dey use am na!
|
|
|
|
|
|
busygirl (f)
|
U don start. . .  Anyways, how's school, hope you've started preparing for exams?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
exam 4 december! lol am waitn 4 ma project ni !
|
|
|
|
|
|