Naija English!

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: January 08, 2009, 07:35 AM
278556 members and 175669 Topics
Latest Member: kosmos
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Entertainment  |  Forum Games  |  Naija English!
Pages: (1) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (27) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Naija English!  (Read 5277 views)
busygirl (f)
Re: Naija English!
« #352 on: April 21, 2007, 01:08 AM »

rEALLY, U DEY ENJOY!
That's so more than enough time to study
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #353 on: April 21, 2007, 01:14 AM »

yea yea! d real work starts in my second year!
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #354 on: April 21, 2007, 04:43 AM »

Lala, so wa?
star01 (m)
Re: Naija English!
« #355 on: April 21, 2007, 04:44 AM »

if he no dey koo, abeg vamus joooo, go find ur level u weee for this category, omo u small men
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #356 on: April 21, 2007, 04:53 AM »

 Grin  Grin  Grin your mouth be like pigeon own. u just like make u dey talk sha. Abeg go find job.
star01 (m)
Re: Naija English!
« #357 on: April 21, 2007, 04:54 AM »

WETIN DO conductor, u dey yarn opata pure water boi, or wetin dey worry u sef.sey na craze or na u dey worry craze?
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #358 on: April 21, 2007, 05:11 AM »

who get agbero time? omo olokada wey no get life.  Abeg 2day na my Happy day,  Grin  Grin  Grin
star01 (m)
Re: Naija English!
« #359 on: April 21, 2007, 05:14 AM »

omo chairman made 1000 DOLAPO c2day , so na who dey happy pass, shey person wey make 1000 dolapo or person wey buy 2 door tricycle
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #360 on: April 21, 2007, 05:16 AM »

abeg go vote your president Starmaniac! i know u for real. . . . . . .  u are one  smart guy! Grin Grin
star01 (m)
Re: Naija English!
« #361 on: April 21, 2007, 05:17 AM »

omo chairman dey chop dolapo here n there, abi u won chop vmmmmmmmmmm ike ni imu eee, we go cut am into pieces ni, omo iya sandi
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #362 on: April 21, 2007, 05:22 AM »

omo Baba sulu . . . . . . . . . . . . . . .   sulu Gambari
star01 (m)
Re: Naija English!
« #363 on: April 21, 2007, 05:24 AM »

i beg close that ur stinky icky dirty mouth, hin dey smell like rotten tomato, abi u no dey brush ni , abeg u small for my level men, na u and my junior borther dey the same level, omo ur level smalll
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #364 on: April 21, 2007, 05:26 AM »

Star! u no get polling booth job? better go get one, i fit fix u up with one if u need. . . . . . . . . . . . . just yarn me. Omo Baba councillor
star01 (m)
Re: Naija English!
« #365 on: April 21, 2007, 05:31 AM »

omo i read book pass u, i graduated from EDUCATIONAL CENTRE, na u no get education, i dey sureeee say that vulcaniser wey u dey doo.don pass u , i fit get u machineeee for cheap price thou
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #366 on: April 21, 2007, 05:40 AM »

U lie, u na Educational Centre u go, virtualy equivalent to nothing, me, i reach Technical school and i fit well for my Vulcanizer business. i get money pass some of them Uncles sef    Grin Grin Grin
minute (f)
Re: Naija English!
« #367 on: April 21, 2007, 05:41 AM »

u guys wont kill mii with laughter today.
star01 (m)
Re: Naija English!
« #368 on: April 21, 2007, 05:43 AM »

omo no am am to that level MY UNCLE, u no no thr current thug for ibdan na hin be my uncle even TOKYO hin be my in law sef, so chairman i get shankisa as backs up, no paly wayo with me unless chop chop go chop ur ROD underneath
star01 (m)
Re: Naija English!
« #369 on: April 21, 2007, 05:44 AM »

sister minute wetin be ur own, abeg make i use my conk hydrolytic acid bath this thug wey dey run  hin mouth like gutter, now hin go no say KHAKI NO BE LEATHER , WHEN i chop hin rod n two soccer balls finish
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #370 on: April 21, 2007, 05:50 AM »

Abeg STAR, them Uncles and in-laws, na them  be orginal Chairman o, I thua, but u u suppose don dey Changi Hotel now, if u get this kain folks
star01 (m)
Re: Naija English!
« #371 on: April 21, 2007, 05:54 AM »

SEE MUMU i dey places wey pass chanchagi or wetin u call am, na this place ooooooo, i no remember but na sosoliso wey carry us go, infact hin fine pass london, i sure say u no fit reach am, because the money wey u dey make for vulcaniser if u gather am 2gether till next decade u no fit, omo i weigh pass you oooooo, no dey dare me
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #372 on: April 21, 2007, 05:55 AM »

Changi Hotel na Ancient prison o. . . . . . .  . . he pass some Aso-Rock chalets sef, no be there i dey o
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #373 on: April 21, 2007, 05:56 AM »

omo if una get opportunity to enter for once, u go rejoice, u no go wan commot again. Life don better be that
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #374 on: April 21, 2007, 05:59 AM »

He dey possible make your Uncle gbemu fit send u enter that kain place  Grin Grin Grin
star01 (m)
Re: Naija English!
« #375 on: April 21, 2007, 06:00 AM »

NOW I SEE say u get VIP for KIRIKIRI even then sabi u for maximum prison in abuja, how come u reach CHANGI again sey na this wayo wey u dey play na hin take u there, or u steal agege bread again?
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #376 on: April 21, 2007, 06:10 AM »

Men no be da kain thing like agege bread fit carry u enter, if u want enter, na very serious crime u go commit in a very sensitive place, so to say. U fit kill for prime minister's crib. ur own don better be that
star01 (m)
Re: Naija English!
« #377 on: April 21, 2007, 06:11 AM »

omo amma suspend this CASE 105 till next time, i need to crash in bed, i dey go six flag 2moroow, latter dude
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #378 on: April 21, 2007, 06:21 AM »

Magic mountain? iight see ya
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #379 on: April 21, 2007, 04:20 PM »

zumzums!
star01 (m)
Re: Naija English!
« #380 on: April 22, 2007, 06:58 AM »

gon sonnnnnnnn omo olokada
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #381 on: April 22, 2007, 07:14 AM »

What a life
star01 (m)
Re: Naija English!
« #382 on: April 22, 2007, 07:26 AM »

its lalaboi, the galvarnishing life of AN OKADA MAN
chiegemba (f)
Re: Naija English!
« #383 on: April 22, 2007, 07:28 AM »

@star01; Huh? Probably  i should start restrictin your movement! Grin

@9ja4eva; Am sure u agree with me Wink
 Game: Guess The Real Name Of The Member Above!  What Has Life Taught You?  What's On Your Mind?  Page 2
Pages: (1) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (27) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Job Talk Jobs/Vacancies (2) Career Talk Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.