Naija English!

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: January 08, 2009, 06:28 AM
278541 members and 175664 Topics
Latest Member: camahdu
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Entertainment  |  Forum Games  |  Naija English!
Pages: (1) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) ... (27) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Naija English!  (Read 5262 views)
exotique (f)
Re: Naija English!
« #544 on: May 23, 2007, 01:07 PM »

If no be the condition wey make cray-fish bend, wetin me and this small girl go dey do for the same thread?
nuttykinky (f)
Re: Naija English!
« #545 on: May 23, 2007, 01:15 PM »

i beg no vex big madam.

no mind condition. LOL
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #546 on: May 23, 2007, 04:06 PM »

real big madam! Grin
exotique (f)
Re: Naija English!
« #547 on: May 24, 2007, 11:59 AM »

Before nko?
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #548 on: May 24, 2007, 04:33 PM »

biko! i tuale oh!
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #549 on: May 26, 2007, 06:18 AM »

I arise oh
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #550 on: May 27, 2007, 10:32 PM »

ehn?
Sharn06
Re: Naija English!
« #551 on: May 27, 2007, 10:56 PM »

wetin dey chele?
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #552 on: May 28, 2007, 01:09 AM »

put wata 4 garri! na wetn dey shele bdat
Sharn06
Re: Naija English!
« #553 on: May 28, 2007, 01:11 AM »

o yi. how body now?
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #554 on: May 28, 2007, 01:14 AM »

bodi dey lik bingo own!  Grin    i gts to run!
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #555 on: May 28, 2007, 04:58 AM »

No fade oh
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #556 on: May 28, 2007, 10:57 AM »

ki lo de? i dn land
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #557 on: May 29, 2007, 06:09 AM »

Where u enter?
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #558 on: May 29, 2007, 04:22 PM »

tru that door
Sharn06
Re: Naija English!
« #559 on: May 29, 2007, 04:36 PM »

which one?
IBDat (m)
Re: Naija English!
« #560 on: May 29, 2007, 07:06 PM »

Omo mak i go kill hunger
omogenaija (f)
Re: Naija English!
« #561 on: May 29, 2007, 08:14 PM »

na u sabi
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #562 on: May 29, 2007, 11:14 PM »

biko! pay my money oh! na u sabi!
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #563 on: May 30, 2007, 12:18 AM »

Pepper no rest oh
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #564 on: May 30, 2007, 12:48 AM »

when u dn salo si greener pastures! hw pepper no go res
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #565 on: June 01, 2007, 05:40 AM »

Na lie oh no place be like ome
exotique (f)
Re: Naija English!
« #566 on: June 01, 2007, 09:48 AM »

Na true talk be that.
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #567 on: June 01, 2007, 03:52 PM »

na lie tok jo! tse pepper 4 ome fit res pass wer u dey ni?
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #568 on: June 04, 2007, 03:32 AM »

I dey H
@desodgi (m)
Re: Naija English!
« #569 on: June 04, 2007, 12:13 PM »

Notin dey happen,
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #570 on: June 04, 2007, 03:37 PM »

una never well! abi!
@desodgi (m)
Re: Naija English!
« #571 on: June 04, 2007, 04:20 PM »

wetin dey shele?^^^^^^^^^gan
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #572 on: June 04, 2007, 04:21 PM »

wot are u saying gan!! ah! u wanto play ni?  Grin
@desodgi (m)
Re: Naija English!
« #573 on: June 04, 2007, 04:22 PM »

she u don't look eyez?
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #574 on: June 04, 2007, 04:23 PM »

wich kain eyez! ma fi numi! mo moo je!
@desodgi (m)
Re: Naija English!
« #575 on: June 04, 2007, 04:29 PM »

oju uche,
 Stereotypes!  Game: Guess The Real Name Of The Member Above!  What Has Life Taught You?  Page 2
Pages: (1) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) ... (27) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Job Talk Jobs/Vacancies (2) Career Talk Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.