|
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
them dey kolomental?
|
|
|
|
|
|
exotique (f)
|
Na who dey run things for this place sef?
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
@desodgi 
|
|
|
|
|
|
exotique (f)
|
Biko go wash ur face  then u fit come back to this thread.
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
meaning?
u go loose weight then come back here,
|
|
|
|
|
|
exotique (f)
|
na ur own cup of gari be that
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
cup of garri,come put water nau,
|
|
|
|
|
|
exotique (f)
|
and u go take am make eba 4 ur wedding day 
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
lailai,not only eba on my weddin day, but also iyan on ur own birthday,
|
|
|
|
|
|
exotique (f)
|
Na real levels be that, abi u no know?
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
which kain levels be that garri on your wedding day,sure wont be there lailai, 
|
|
|
|
|
|
exotique (f)
|
that no because d IV no go reach u.
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
i tire for you,anyways am out for classes
|
|
|
|
|
|
exotique (f)
|
Me too I tire 4 all ur gunshots, because dey fit wound person 
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
commot,nobi una talk say u want gunshot?
|
|
|
|
|
|
flakkydudu (f)
|
 na today
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
Na God,no be man,
|
|
|
|
|
|
|
|
PrincessM (f)
|
I'm going to enter okada go home. 
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
and scatter ur dada!
|
|
|
|
|
|
|
|
bluenubian (f)
|
bodi dey scratch me
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Effico
How r u?We r managing
|
|
|
|
|
|
bluenubian (f)
|
why are u worrying yourself?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
after i dn kpolombo
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
i too full ground.
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
pele tie! olurundown
|
|
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
lik touch downu
|
|
|
|
|
|