Naija English!

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: July 26, 2008, 09:06 AM
223755 members and 127067 Topics
Latest Member: initrok
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Entertainment  |  Forum Games (Moderator: eldee)  |  Naija English!
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) ... (27) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Naija English!  (Read 4922 views)
kanmosyl (m)
Re: Naija English!
« #64 on: March 13, 2007, 06:13 PM »

Cus he wants u guys to know the koko now.
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #65 on: March 14, 2007, 04:37 AM »

Yarn better abeg
crazy-jay (m)
Re: Naija English!
« #66 on: March 16, 2007, 04:10 PM »

O BOY HE WANTS TO KOLO (KOLOMENTAL) Shocked Shocked
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #67 on: March 16, 2007, 06:56 PM »

Fashi abeg
shens2006 (m)
Re: Naija English!
« #68 on: March 18, 2007, 09:23 PM »

i was the one that break the bottle
jaybaby (f)
Re: Naija English!
« #69 on: March 18, 2007, 09:27 PM »

Wetin dey haa?
Belinice (f)
Re: Naija English!
« #70 on: March 18, 2007, 09:32 PM »

nothing dey pa
shens2006 (m)
Re: Naija English!
« #71 on: March 18, 2007, 09:33 PM »

jaybaby, which level now
jaybaby (f)
Re: Naija English!
« #72 on: March 18, 2007, 09:34 PM »

O Boy 4 wetin naw? clear me abeg!
shens2006 (m)
Re: Naija English!
« #73 on: March 18, 2007, 09:45 PM »

omo which one u dey now
jaybaby (f)
Re: Naija English!
« #74 on: March 19, 2007, 04:30 PM »

wHICH 1 I DEY 4 WHICH LEVEL--CLEAR ME I BEG You Huh Huh
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #75 on: March 21, 2007, 04:41 AM »

Shey u want minerals? Grin
jaybaby (f)
Re: Naija English!
« #76 on: March 21, 2007, 06:50 PM »

I tell You say jedijedi dey hungry me?
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #77 on: March 21, 2007, 09:21 PM »

Purchase agbo na.
jaybaby (f)
Re: Naija English!
« #78 on: March 22, 2007, 11:54 AM »

Abeg Bros Use am when u finish u come yarn me Wink
nikynike (f)
Re: Naija English!
« #79 on: March 22, 2007, 01:03 PM »

You wan try me with aother one Cheesy
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #80 on: March 22, 2007, 03:17 PM »

what is it gan?

u 1 kill me ni
jaybaby (f)
Re: Naija English!
« #81 on: March 22, 2007, 03:27 PM »

You don already die ni Cheesy Cheesy Cheesy
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #82 on: March 22, 2007, 03:32 PM »

tse na u kill me ni
minute (f)
Re: Naija English!
« #83 on: March 22, 2007, 07:15 PM »

sounds gross but i use shey u understand/grab,abi o the most. lol unimportant.

@topic-get up now.
jaybaby (f)
Re: Naija English!
« #84 on: March 22, 2007, 07:18 PM »

Ki lon so?

Wetin dey do You gan?
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #85 on: March 23, 2007, 03:59 AM »

Make una yarn d rights.
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #86 on: March 23, 2007, 11:49 PM »

wot of d lefts?
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #87 on: March 24, 2007, 04:13 AM »

Which way u dey yarn sef?
Radiant (f)
Re: Naija English!
« #88 on: March 24, 2007, 04:23 AM »

what are you guys talking about sef?
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #89 on: March 24, 2007, 05:11 AM »

I don weak gan.
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #90 on: March 24, 2007, 06:30 AM »

carry Alabunkun na
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #91 on: March 24, 2007, 09:33 AM »

Na beans?
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #92 on: March 24, 2007, 09:41 AM »

he fit be

Wetin he dey do person?
9ja4eva (m)
Re: Naija English!
« #93 on: March 24, 2007, 10:56 AM »

Ah you know,
lalaboi (m)
Re: Naija English!
« #94 on: March 24, 2007, 02:58 PM »

alaijasi ni o
Kennis (m)
Re: Naija English!
« #95 on: March 24, 2007, 03:02 PM »

no o , he don jasi
 Submit Your "quote Of The Day"  Miss Nairaland 2007 Official Poll  Your Last Text Message You Recieved:   Page 2
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) ... (27) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Jobs (2) Career Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.