|
soulpatrol (f)
|
body dey inside shet and trozis (shirt and torusers) 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
E no dey comot
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
why u wan make e comot,u wan see me naked?
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
why u dey sege like this? u be segedudu?
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
funny,heard that from somewhere. . .
|
|
|
|
|
|
Omo Eko (f)
|
Wetin dey happen
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
why u dey ask me?
|
|
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
e good to know say u know say u dey yaga. .lol, all of una dey kolo nor be curse o, na una xter.
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
lysaa wtin u mean by that^^^ 
|
|
|
|
|
|
nuttykinky (f)
|
Wetin you dey yarn?
for your mind you don talk o.
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
wot are u all saying gan!
|
|
|
|
|
|
nuttykinky (f)
|
wish ones na?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
as in? wetn u dey yarn sef?
|
|
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
wetin concern me?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
u dey ask me ni?
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
see me see wahala,ask u wetin?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
biko! go sidon jor
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
na me baba! 
|
|
|
|
|
|
exotique (f)
|
Witches dey pursue u, u dey run slow motion.
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
Na me still be BABA! 
|
|
|
|
|
|
exotique (f)
|
Witches dey suck ur blood u dey drink blood tonic.
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
heavy abadabidi 
|
|
|
|
|
|
nuttykinky (f)
|
ebi like say una don dey fry ice block abi
|
|
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
how e take affect me?
|
|
|
|
|
|
nuttykinky (f)
|
abeg help me ask am o
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
make una shake bodi or else, or else, or else 
|
|
|
|
|
|
nuttykinky (f)
|
wetin you go do?
|
|
|
|
|
|
needeeg (m)
|
Else rain go fall abi 
|
|
|
|
|
|
nuttykinky (f)
|
na lie
sun go too shine
lol
|
|
|
|
|
|