|
needeeg (m)
|
Abi,  this one she wan make mouth else else!! 
|
|
|
|
|
|
nikynike (f)
|
She the yan better now
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
LMAO, ok or else i go. . i dey fear o
|
|
|
|
|
|
nuttykinky (f)
|
tok am na
you dey fear?
|
|
|
|
|
|
needeeg (m)
|
Tel una say na mouth una no gree 
|
|
|
|
|
|
nikynike (f)
|
ino bi mouth o we get another side kwa
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
or else serious yawa go ghas. . nothing dey happen, u dey try me before? 
|
|
|
|
|
|
nuttykinky (f)
|
se na that one you fit come yarn since
|
|
|
|
|
|
needeeg (m)
|
Oya nau let see 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
no face for egwonor o, u nor know?  ? millitant dey see me dey kower na. i nor dey tear mouth o
|
|
|
|
|
|
nuttykinky (f)
|
you too dey make mouth
|
|
|
|
|
|
nikynike (f)
|
na igwe wee u be.mak u no kolo 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
i arrange both for head and body, at least i still wear clothes 
|
|
|
|
|
|
nuttykinky (f)
|
i too dey feel you jo
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
You don dey paf
|
|
|
|
|
|
soulpatrol (f)
|
na beans or na fufu in a chewing gum wrapper? 
|
|
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
troway stone-tawai, shoot hausa gun-kai, no shaking we sodgi
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
nawa o, pigdin wey i no dey hear 4 real life na him i dey hear 4 ere,
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
u know. . that kind tin na
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
i just dey happy say person fit relate with I'm people wey dey house, when him dey another man land, very borin ere 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
kpele, sometimes we dey see wetin go make us tear eyes, make u shine ya eyez well well
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
ahh, d eye dey shine o, na zobo lvl i dey 4 ere, ready 2 pounce
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
yes o, shine shine bobo, make u dey pounce and bounce, nor bi God?
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
but i don notice say jamican english nd our pigdin get sum kind connections
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
ya mon, ya mon . .the very street language of jamaicans
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
yh, exactly, just take ur time nd listen to sean pauls lyrics, u would b amazed
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
sean paul na my brother from another mama na. . u nor know?
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
oh yh, lol, hes really gd, i like that song he did with keysha cole
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
i no wan know jo,because r'kelly na ma cousin brother friend sisters boyfriend.
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
lol, me too-give it up to me. .and i like the gym concept
|
|
|
|
|
|
|
|