|
|
|
lysaa (f)
|
abi o? how u dey?
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
we just dey one corner o, make e no b like say we loss
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
wetin dey to lose, nothing dey happen jo
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
yes o, aslong as say baba God dey our back init?,
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
gbam! na so but the God na capital 'G'
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
osasp! you to dn dey tok init! when u reach uk gan>??
|
|
|
|
|
|
exotique (f)
|
Na so them dey take ask person oh. Abeg tell am say one 'n' don loss 4 d init wey he dey type. 
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
lol,na this year o but d thin no gree comot 4 my mouth,when u enter uk?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
why una dey make omo naija dey feel like jjc for another land? free the guy jore
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
thank u ojare, how far na
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Hold on let me branch somewhere
|
|
|
|
|
|
exotique (f)
|
branch ko, stem ni
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
Imagine God whispering in ur ear,telling u everything is ok.  Mhen am blessed.
|
|
|
|
|
|
Omo Eko (f)
|
Imagine God whispering in your ear,telling u everything is ok.  Mhen am blessed. how does this have to to with Naija English
|
|
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
i just tire 4 d whole thing gan sef
|
|
|
|
|
|
|
|
Omo Eko (f)
|
wetin u dey jam
|
|
|
|
|
|
chiogo (f)
|
wetin u people dey yarn sef? 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
My containers dey high sea
|
|
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
true tok. .but o, where all our fellow naijurians 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Comot this kabu kabu for road
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
kabu kabu ko, moluwe ni
|
|
|
|
|
|
nuttykinky (f)
|
How far
Wetin dey hapun
|
|
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
nothing dey happen
|
|
|
|
|
|