|
|
|
|
|
|
|
nuttykinky (f)
|
you get mouth
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
wetin new? everybody get mouth na
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
abi 
|
|
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
@osasp lol. na swemwinye dey do am  i don't know what it means o, do u?
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Insult upon injury
|
|
|
|
|
|
chiogo (f)
|
no long thing.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Where your particulars?
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
@osasp lol. na swemwinye dey do am  i don't know what it means o, do u? it means enjoy lifeu really know how to write in bini o
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
i did edo from primary to sec, got 'A's and 'B's but still don't know jack of it. lol. I didnt spy or cheat o. in sss1 i did yoruba and had 'A's but again, don't know jack lol. this case, we were all tot what to write. 
|
|
|
|
|
|
osasp (m)
|
lolbut not what to speak. .i failed yoruba like mad. .at a point all i wrote on d sheet was ''mi ogbo yoruba''. .just for the fun of it
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
lol, omo, u nor fit speak yoruba, bini na small small, na only english una dey speak? the bini wey i dey speak na for effizzy, notin to am at all. and u know. . oma ka mwen dandandan
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Dis thing don pafuka
|
|
|
|
|
|
chiogo (f)
|
which one be "pafuka" again?
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Dis one don expire for market
|
|
|
|
|
|
chiogo (f)
|
which one don expire?
|
|
|
|
|
|
|
|
chiogo (f)
|
na which one be NAFDAC again?
|
|
|
|
|
|
|
|
chiogo (f)
|
ay ay ay, i sabi. no dey tell me.
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
NAFDAC dey after PAFUKA>?
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
wetin be that^?
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
na 9ja4eva again o
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Which levels?
|
|
|
|
|
|
|
|
wifeypenth (f)
|
No think am
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
na which part of naija u dey represent sef?
|
|
|
|
|
|
needeeg (m)
|
abi, maybe she dey yan yan area in abuja 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
lol, na lag she crest for her location, maybe na there she dey yan from.
|
|
|
|
|
|