|
needeeg (m)
|
ok oh, maybe she dey Ajegunle now, no yawa now dey ends no bad sha!
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
e get time wey them nor dey hear bad news for here? na as them dey free hostages them dey catch new ones
|
|
|
|
|
|
needeeg (m)
|
O boy na wa oh, na so the thing be!! 
|
|
|
|
|
|
wifeypenth (f)
|
@needegg & lyssa u wana knw? Sure u don't. @ thread i am going fore NIGHT VIGIL
|
|
|
|
|
|
needeeg (m)
|
Abeg yan if u wan yan, u wan make mouth now!1 
|
|
|
|
|
|
wifeypenth (f)
|
@ nid egg oshodi isale. He he he am going oh
|
|
|
|
|
|
needeeg (m)
|
Hey y u going now?
|
|
|
|
|
|
wifeypenth (f)
|
Why do u want me 2stay now!
|
|
|
|
|
|
needeeg (m)
|
You sound nice, and will like been with u 
|
|
|
|
|
|
wifeypenth (f)
|
My head is swelin jo
|
|
|
|
|
|
needeeg (m)
|
Hmm, guess u need rest then, will miss ya sha!
|
|
|
|
|
|
wifeypenth (f)
|
Okay jaare
|
|
|
|
|
|
needeeg (m)
|
Be cool n back in time!!
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
she say she dey go nyt vigil abi she don come? 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
What is the time? Quarter To buy your own
|
|
|
|
|
|
fataiiyo (m)
|
it i'llbe OK if i get the info NOW
|
|
|
|
|
|
wifeypenth (f)
|
Leave me joo
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
which one be that ?
|
|
|
|
|
|
oIo (m)
|
what is your own there?
|
|
|
|
|
|
wifeypenth (f)
|
@ oio  @ topic i av tire
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Which way pa?
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
nothing dey happen!! pepper nor rest this wknd o
|
|
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
abeg dash me that
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Man must wack
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
u bi police? OC, man must wack! 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Insult upon injury
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
lalalalalalalalala oooooooooooweeeeeeeeeeee. na qxn i ask, why u dey para for me?
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
i will beat hell out of u
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
see this small babe o
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Life don tire people
|
|
|
|
|
|
|
|