|
pterygott (f)
|
e wee lee o!
|
|
|
|
|
|
|
|
rasulua (m)
|
I jst gt up,watin dey now?
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
i see one omila picture today o, aye guys when wear gowns come rep with their amunitions, not to small sometin o
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Who want d koko
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
kokoko for u 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
dafman (m)
|
wetin be no lele
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
shoo u nor know?
|
|
|
|
|
|
dafman (m)
|
I never hear that one before
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
fo' real? no long tin sha. .and thats what it means. shey u get am nau?
|
|
|
|
|
|
dafman (m)
|
wetin u think say you just talk
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
guy abeg fade jo, u nor just join 
|
|
|
|
|
|
dafman (m)
|
you don dey show yourself na, waffi girl
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
representing anytime, no long tin
|
|
|
|
|
|
dafman (m)
|
I trust, warri no dey carry last
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
so y u dey form not knowing before?
|
|
|
|
|
|
dafman (m)
|
I tell you say i be waffi
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
u nor get to be waffi to know every. each man suppose represent everywhia demdey.
|
|
|
|
|
|
dafman (m)
|
okay aunty lysaa i hear you, representing naija
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
 i tire u out right? i nor be waffi but i nor dey carry last
|
|
|
|
|
|
dafman (m)
|
you dey sure? I no believe you sha
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
just same blood, being say i be true delta babe, trust me on this oneĀ 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
You be delta?
|
|
|
|
|
|
replenish (f)
|
omo, if u reach yonder just call me
|
|
|
|
|
|
rasulua (m)
|
Lysaa u b delta chic,aye me o!
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
9ja4eva
i don deycatch u small small
u be NIGER DELTA!!!
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
penalty ____ penarity lol
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
9ja4eva
i don deycatch u small small
u be NIGER DELTA!!!
I go deaf you oh
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
 na long time i don se u o!
|
|
|
|
|
|