|
GNature (m)
|
You see this is one thing I love about Nairaland - You meet nigerians from all works of life here. Wow Phillipines huh ? Very interesting. I know you will miss our food, but I think you dey way betta off pass naija. Do the guys over there try to get "some" from you over there in Manila ? Bhola said you have a nice figure, so the phillippine guys must be wondering what it's like to be with a fine black sister (especially omo oduduwa, ewedu loving lady) 
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
@must My mouth dey water as you are describing the food. That is very thoughtful of you. We can't just let her keep eating rice/noodles 24/7  Haba not omo kabiyesi 
|
|
|
|
|
|
must_a_far
|
gnature, if u want to know if philipino guys try to get some or if they wonder what its like to be with a nice nubian lady. i can loan u body suit make u take am guise yourself go manila come go see as them go dey react to your artificial ikebe.
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
being the nice person that i am. i am willing to ship u some well prepared efo riro abi sey na egusi u want. i know u would ask how i would ship it and it wont spoil. simple, dry ice never finish for this world now. and to make it better sef. next day mail don dey cheap now sef.
or to make life easy for u. if u can cook. i can organize the ingredients and ship them to u free of charge. because i know one thing. life without some serious amala and ewedu, sometimes substituted with iyan and efo-egusi can lead to slowing down of the motor neurons in the body. (i'm now a doctor o, not an engineer anylonger)
hahaha why can't i cook, lol, oya do a sis a favour lmao, i really avent gotten any compliments bout my butts from guys, its only the girls who are j.lo wannabes, and they are always like, gish your butts, bla bkla, like its easy to carry it, lol You see this is one thing I love about Nairaland - You meet nigerians from all works of life here. Wow Phillipines huh ? Very interesting. I know you will miss our food, but I think you dey way betta off pass naija. Do the guys over there try to get "some" from you over there in Manila ? Bhola said you have a nice figure, so the phillippine guys must be wondering what it's like to be with a fine black sister (especially omo oduduwa, ewedu loving lady)  g.nature yeah there are better things to justify my not seeing naija food, u know, ahh guys, did u say guys, lol, funny shit, they are a stimid as , to say hi sef na wahala, they arent outspoken at all, well maybe its because they don't speak english well u know, but they are as stupid as shit, lol hahaha well i'm mixed, and i got my figure from my african genes, lol, of because they would admire it, but they don't ave the liver to ask, but the thing dey koba me o, like not finding my clothes size, lol, sha the guys here are zero
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
@must Really ? Na waa oooh. So they love black nubian princess over there like that  Dem go dey swamp over biola, because she get nice figure as i dey hear.
|
|
|
|
|
|
must_a_far
|
so loro kan sha u are asking me to ship a guy along with my egusi shipment. noted! do u guys yahoo. if yes add me on lets confrence chat.
its ########@YOOHOO.com abeg add am quick make i comot am by all these people spam me up with their mails try to make me claim the billions left over by some dead african head of state.
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
haha oyag.nature get your ass to yahoo
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
@biola
May be you no dey for manila. The village guys no get guts.
Aaaaaaaahhhh all that nice ikebe going to waste. Is there anyway you could please show us your picture (the one you showed bhola) ?
You can put it here for a couple of minutes and remove it. Hearing the ikebe got me a little curious.
So, you said you are mixed. What's the other half ? I must admit, you sound like a very nice lady. I joke around a lbit as a past time - to relieve stress- you know ?
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
half filipina, a sper pics, hahaha 
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
Yahoo as in IM ? I no get IM ooh.
Too much of this go kill me. I can't have YIM, Nairaland etc at the sametime. It's just too much.
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
hahaha ok o, u dey try sha
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
Where is @must ?
How life for NY ? I dey here for MD oooh. Just dey chiil
@aloib
So Bawoni ile iwe ? Are you grad or undergrad ? You wan become doctor/lawyer/or you are majoring in "undecided" studies (very popular major world wide & the most rewarding)
Give us a little preview of the picture so I can see the lady I'm chatting with (and take it off right away)
So fine girl, what would it take for you to tell me your last name ?
|
|
|
|
|
|
mochafella (m)
|
*cough* 
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
hahaha i'm an undergraduate, taking business admin, major in computer management and accounting, loll, hmm pics, secret
hmm my last name, hahahaha u ave to guess its one of the popular ones, ade, mochafella, ure here again, i hope its not SARS
|
|
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
hahahaha lets see how u would do it, SARS haba
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
Biola, why are you being so mean to me ? You like seeing me suffer while guessing your name ? I am not eni buruku now. Haba can't you see I dey suffer ?
Interesting. I majored in Business (finance concentration) while pursuing my undergrad. Which one you dey do for accounting now - principles, intermediate, cost, tax etc ?
What is the difference between debit and credit (i no think say she you dey study accounting sef)
may be i should be nicer to her, that way she go tell me her name.
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
hahhaa aje ni man yi sha, i'm taking a pre.med course, but planning to shift to that by next sem, i'm on sem break now
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
I no be aje ooo, I be witch cousin (there is quite a difference between the two. check wikipedia)
You keep evading this name. Okay, what would it take for you to tell me ?
I know the Biola part, I know the Ade part, den kuku finish am now. Haba fine naija/philip girl
Where is @must ? You don go to bed ? Omo New Yorker
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
must dey yahoo wid me, lol,
hahahaha men u ave to guess i swear
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
@ so what's going on for the break now ? You no go travel or something ? Go to sydney now, it's not that far ke Or money is tight ? I understand sha 
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
See oooh, I don go store go buy flower for you.
Just for you biola. just for you. For being so special
|
|
|
|
|
|
must_a_far
|
i dey yahoo o.
gnature pay me make i tell u her name. she don tell me.
where in MD u at. i was there earlier this week. just got back to NY in wednesday.
na flower be this? the thing fit make her vex o. comot am quick, that nonsene flower wey u buy from jose store down the corner. abi na mallam sambo sell am to u
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
@must
for real ? damn. I dey for college park men.
I thought you had gone to bed or something.
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
hahahaha , lmao at your flower, boya lomo pe i'm not all dse lovey dovey type, lol
must, hahahaha ole ni e sha
|
|
|
|
|
|
must_a_far
|
college park, i dey gaithersburg, come go bowie, i nearly reahc baltimore but i no like waka waka so i just carry my head come NY back.
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
na waa ooh. Well next time we go catch.
I think the girl name be Adenez ---
|
|
|
|
|
|
must_a_far
|
u need to go do training for your paparazzi work. u still dey pre school level. they say ask and it shall be told unto u. u never ask biola the riht way thats why she never tell u.
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
what paparazzi work ? What on God's earth are you talking about?
Do you actually think i take this blog thing serious.
My man - this na past time for me. I do this to relieve stress. You are taking this way too serious.
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
I even told biola that i do this to joke around a lot and she realizes it, so she's playing along.
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
hahahaha  don't kill me abeg, adenez ko, adebest ni lmaoooooooooooooooooooooooooo hahahah u got him wrong G.nature./, lol
|
|
|
|
|
|
must_a_far
|
me take Nairaland too serious at 3.44am in the morning olorun ma je. God forbid bad thing. i aint sleepy thats why i'm online and u guys are keeping me company.
|
|
|
|
|
|