|
iice (f)
|
LMAO squid balls ahahahahaha
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
aunty, y u dey folo me fight shuo, how your own no come be?. My pc crash because of Scorpio, all d yeye infected files wey she send me, so blame her. E pele, se e binu si mi?. No vex abeg, oya name anything You want, or anything I can do to plzzz You, your royal punkness 
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
sis iice whats the joke  how your own no com be?  , u suppose share am with me, I eat the squid itself, You can have the balls, no cheating!  You suppose get my back na 
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
hahah lmao lauryn ure a crazy girl walahi, how can u blame scorpio, leave my iyawo alone o, ok u said anythn i want, hmmm got an older bro  lmao at iice taking the balls
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
I get 13yrs old bro. You love Youngins? 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Chaiii, ok what about i eat the squid, you eat the balls? 
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
13 yr old  , hahaha isnt that scorpios bro, hmm what bout cousin 
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
Chaiii, ok what about i eat the squid, you eat the balls?  No thanq, I'll stick with the squid  13 yr old  , Haha isnt that scorpios bro, hmm what bout cousin  Noo, I get fine cousins sha, but emm,,,,,,,,,,, 
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
u said i shuld make my wish o, oya pass me that fine cousin, make i arrange one fine filipino boy for u
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
I no do boiz, how many times I wan announce am for this forum?. I am COMMITTED to SCORPIO, abi muscle mu yin leti ni? 
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
ahhh my type of girl, u want my cousin to slaughter, abeg oooooooooo leave scorpio alone, oya arrange ya because, chap chap, hope hes ready to swim accros china sea
|
|
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
lmao at the lineage, oya arrange, chap chap, come to my office for financial watever, lol
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
ok, which airline, sey na KLM abi Phillipino Airline? 
|
|
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
kkkkk lol, when u get back
|
|
|
|
|
|
dominobaby (f)
|
Happy birthday in arrears biola!
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
its 12 am here already
happy bday to meeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee eeeeeee woahhhhhh na wah oo one yr ago9 i opened this thread, and i shall continue to post on this thread till, hmm
happy bday to me once again
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
old mama like u
|
|
|
|
|
|
Islander (f)
|
@aliob, Cumpleanos feliz, I didn't know we share the same birth month, How cool is that? Hoped it was excellently spent,
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Happy birthday 
|
|
|
|
|
|