|
semid4lyfe (m)
|
Numanj, u've got mail.
Tunnex a.k.a dem dem, just chill. I go send am Asap
|
|
|
|
|
|
semid4lyfe (m)
|
Tunnex, I no get your email addy. wetin em be?
|
|
|
|
|
|
semid4lyfe (m)
|
Tunnex, that your tunnex190atgmaildotcom addy is saying invalid o. drop another email addy.
|
|
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
@semid, me nko? hayznetATyahoo.com 
|
|
|
|
|
|
Numaj (m)
|
Semid u hv got mail
|
|
|
|
|
|
semid4lyfe (m)
|
hayprof, u've got mail.
|
|
|
|
|
|
Malipoto (m)
|
@Tunnex, i no knw y i fit post 4 oda threads lyk dis bt i no fit post our own thread gong! gong!, each tym i post,d post dissappears, it jst started 2day o! U don c dat kind tin b/4?
|
|
|
|
|
|
jimmy4x (m)
|
semid baba,me naa wa n bi o,baba jwo ju kinninyen simi,ma je ko fo mi ru babami, lol successchild_isaac at hotmail.com
|
|
|
|
|
|
Numaj (m)
|
@semid u knw dey fear abi,i say mk u check your mail & u still dey play. . .i go blow u o
|
|
|
|
|
|
Genuflect (m)
|
@Numaj Lol. That your pix wan kill person o. Lmaoooooo
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Malipoto (m)
|
@Tunnex, why dis pple dey lyk post stuffs 4 only S60v3 only, i go vex o! @Numaj, dat yr pix do i no fit waka enta dark place or dark room again o! most importantly, abeg mek una post dat game 4 S60v2 tanks.
|
|
|
|
|
|
semid4lyfe (m)
|
tunnex, u've got mail.
|
|
|
|
|
|
Juror
|
@Tunnex, why dis pple dey lyk post stuffs 4 only S60v3 only, i go vex o! @Numaj, dat yr pix do i no fit waka enta dark place or dark room again o! most importantly, abeg mek una post dat game 4 S60v2 tanks.
Only D Best 4 your S60v3
|
|
|
|
|
|
dem_dem
|
Thanks semid4lyfe, i'll check it now,
@malipoto, leave them our own thread will be back soon
|
|
|
|
|
|
|
|
dem_dem
|
Thanks semid4lyfe, i'll check it now,
@malipoto, leave them our own thread will be back soon
|
|
|
|
|
|
Juror
|
Thanks semid4lyfe, i'll check it now,
@malipoto, leave them our own thread will be back soon
Lol. . .4 nw u still be tenant hia !
|
|
|
|
|
|
aieromon (m)
|
Yea,watch out for ~The Return of the s60v5 Thread~
|
|
|
|
|
|
Juror
|
Yea,watch out for ~The Return of the s60v5 Thread~
til N97 come dwn to lyk 30k . .na oyo u dey 
|
|
|
|
|
|
Jeophri (m)
|
Semid, don't forget a brother jeophri47atyahoodotcom
|
|
|
|
|
|
|
|
dem_dem
|
Lol,
@semid, that enzyme works wit my opm 2.06 but when i take am download :error 'Access Denied' dey pop-up
|
|
|
|
|
|
Genuflect (m)
|
Tunnex, that enzyme dey browse for you? The thing no wan gree for ma side o. E be like say MTN don go hire one mad Indian programmer. Dem dey flash oju eje o!
|
|
|
|
|
|
semid4lyfe (m)
|
Haba! What can I say? Me dey download 'The warning' mp3 by Eminem from waptrick as I type this. Fumble and wumble with it till it works 4 u.
|
|
|
|
|
|
dem_dem
|
Yes, it browses on only my opm 2.06, it ain't working on 4.2, 3.12. And it does not download on that 2.06. It keeps saying 'error Access Denied'
|
|
|
|
|
|
Jeophri (m)
|
Semid, sey I go use sepe beg you before you mail me?
|
|
|
|
|
|
semid4lyfe (m)
|
Na wa 4 una o. I use it for browsing and downloading with operamod 205, 206, and 310. Just some tips - change your download location from C/ to E/, tick the resume interrupted box and put the 'enzyme' before the download link b4 u download.
|
|
|
|
|
|