|
I-man (m)
|
You don come again oh!!!! wa wa wa wa wa wa wa wa wa!!!!! LOL -----please speak for ya self oh!!! erectile dysfunction in the 30's???  Women like me are in some serious trouble then. he he he he he he he!!! Say wetin happen??? Una no dey eat right???  Oh,you no sabi say many men start developing erectile dysfunction when they reach their 30s? I no sabi weti dey cause am but as you age your equipment go dey malfunction and your libido go dey wane.Na then you go know say u dey ready to marry
|
|
|
|
|
|
|
|
soulpatrol (f)
|
abegi, na the tori of how that guy dey 'cut corners' me i wan hear. i pity him wife o. and he calls it not-cheating. is that the new defintion? me i want to know o, before my man comes and gives me one kind yamayama disease. so mr 'corner cutter', let us in on the gist. biko. 
|
|
|
|
|
|
BABEELOVE (f)
|
abegi, na the tori of how that guy dey 'cut corners' me i wan hear. i pity him wife o. and he calls it not-cheating. is that the new defintion? me i want to know o, before my man comes and gives me one kind yamayama disease. so mr 'corner cutter', let us in on the gist. biko.  Do you blame him? Pleaseeeeeeeeeeeeeeeee, whatever works. This life na only 2 days oh! The day you are born and the day you die!!! Anything in between na dream!!! Live it up!!!!!!  If disease come, na say you don buy "markeeeeeeeeet" be that nauuuuuuuuuuuuuu!!! You have a permanent husband for life. No divorce, no quarell, no fuss at all. Na so so church una go dey go to " git right with the holy one"!!!! No problem without solution oh!!!! 
|
|
|
|
|
|
coolminded (m)
|
Men do nt marry on time because they havent got good JOB
|
|
|
|
|
|
Gettolove (m)
|
I still beleive that about 95% of married men (in fresh marriage) still cut corners and about 5% of the newly married ladies also play OFF SIDES.
|
|
|
|
|
|
winch (m)
|
how can a hustler get married when all the girls about town wan marry already made man
|
|
|
|
|
|