|
zero1
|
ROJEN WATIN CONCERN YOU WEDA THEY BOY FINE OR NOT . MOST OF UNA MAY THEY HERE NO EVEN GET BETTER BOY FRIEND OR GIRL FRIEND WHEN UNA FIT CARRY OUT. SO BUSS OFF ALL OF YOU AND GO GET MONEY FOR I AM TOO BUSY TO FUCK
|
|
|
|
|
|
vbrown20 (f)
|
Nairalanders,d koko of the matter b say make the Ini 2 kme out kon tel us who she dey date,weder na Muna,Bush,abi the boyfriend wey no get name,abi.But say that of E'bang abi na S'bang,na im b 1 no wan hear because i read am inside al these gossip magazines.Ini over 2 u.
|
|
|
|
|
|
L.O.V.E (f)
|
first she is dating dbanj now Muna she could be dating Osama 4 all i care,i beg leave d girl alone
|
|
|
|
|
|
jeeboo24
|
Ini baby move on i am at your back LoL
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
 is this what celebrities go through in nigeria, no wonder all off them wan run comot go hollywood
|
|
|
|
|
|
abbey02 (f)
|
i don't think so.the city pople maz said ini is in ture romance with D'banj
|
|
|
|
|
|
vidice (f)
|
can we just leave this girl alone today she will be dating this, 2mmorrow that, next those is she the only girl on earth 4 goodness seek leave her alone
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
wetin be my own 
|
|
|
|
|
|
BillGatesFan (m)
|
IS time you educated fouls stop posting items about the film actresses dating, who the hell is not dating in this WORLD, tell me who is not FUCKING to his or her satisfaction? today is omotola, tomrrow is Genevieve, another day id Ini Edo, tomorrow is RIta Dominic, i say what the hell is all this mess up shit? you who is posting this are you not dating and fucking? get out of here foul.
Does this girls told you that they are prentencious gilrs or man like you? Any dau IU see this annoying post again I will personally CAURSE the poster.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Not a bad couple but its all rumour.
|
|
|
|
|
|
|
|
choongtin (f)
|
omdz  news of the world ini edo and muna are going out hu cares 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
yawns Who cares yawns
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
choongtin (f)
|
why do you want to marry muna or ini??
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Hmm Haa Talkin 2 me? Guess Not
|
|
|
|
|
|
choongtin (f)
|
was asking youu why 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
It can't jst be true abeg this thread is jst to assume.
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
how many boyfriend una wan give ini for nl
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
How u dey?As many as she can handle.
|
|
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
How u dey?As many as she can handle.
i dey fine! abeg make she handle them small small o!
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
na rumour jare because i no the guy wey she dey date and him no dey movie industry
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
na wah! tell me story 
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
You no dey listen 2 NEWS?
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
no, we nor get radio or tv sef 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
na rumour jare because i no the guy wey she dey date and him no dey movie industry
Really?You be her Bridesmaid?  no, we nor get radio or tv sef  But u get Internet You no dey listen 2 NEWS?
Wetin news talk?Share d tori. 
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
who the heck are they? ;d
|
|
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
i honestly don't give a hoot about ini what's - her- face and her boyfriend and their escapades
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
What d heck?Y would yu call them local?Dnt u know Nollywood is d biggest thing in the movie world now?Sorry bt dey r international stars.
|
|
|
|
|
|