|
dreu2fine (m)
|
hi.ini edo na any how .she fit dey date am oooooooooooooo.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Muna is particularly nt bad oh.How many Ini dey date sef?
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
How many You don hear?
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
You,D'banj,Jim Iyke,Mike E, 
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
How You take Know
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Na Nairaland oh.
|
|
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
9JA4eva Rumor hearer
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Oh so u mean Nairaland na amebo site?Well na u talk am oh.
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Hmmm Gbeborun go sleep 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Y u nt sleeping?
|
|
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Sharraaaaaaaaaaaaap
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Geraaaaaaaaaaaway
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
You again.Abi na u dey date Muna?
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Wetin concern You?
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Huh u don begin front oh.Na props i dey give u.
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Boy them no day DATE period!
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
chiogo (f)
|
Like who cares? Muna obiekwe is ugly, anyways.
|
|
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
What do u do sef?You no dey sleep?
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
I don't think they are dating. They might just have a special affinity! They do kiss very well in movies though!
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Hmm it might be make believe oh people.
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
What is a make Believe? that they kiss tongue 2 tongue? hUh?
|
|
|
|
|
|
Rhodalyn (f)
|
f Off!!! tongue to tongue So what??? whats da biggie in that nwayz?!?!!? lame carmel!
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Hehehe
Crybaby
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
What is a make Believe? that they kiss tongue 2 tongue? hUh?
Most of them do it no doubt but majority like the real high class actors and actresses dnt.Make believe is more like acting like u doing the real thing.In this case the camera does the action.
|
|
|
|
|
|
Rhodalyn (f)
|
Hehehe
Crybaby
Ha ha ha. . . . lame@$$ dawg!
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|