|
Barca!
|
I'd tried to configure it but its not connecting, so i suppose there must b a way to go abt it.@tobaina
|
|
|
|
|
|
Abellybaba
|
Hey,I tried all the settings too but its not connecting people,what must have happened cause i did as posted ,
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
abeg!,who know where i fit c zain 3g service for lagos?
|
|
|
|
|
|
puskin
|
If den tel u whr Zain 3G service dey 4 lag, u wan go there go camp dey browse. K. All gsm netwrks get 3G 4 V.I, even Mtel 
|
|
|
|
|
|
Grizzly (m)
|
Just in case u dont know, zain mms is BACK.
|
|
|
|
|
|
initialize (m)
|
@grizzy
No be everything wey eye see mouth go talk, shey you hear that one?
|
|
|
|
|
|
Grizzly (m)
|
Bros me too see am for net o. Thats where i go moi info from
|
|
|
|
|
|
omoboy08 (m)
|
Zain 3G dey for ikeja, ogba and even part of Agege
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
What part or ikeja?
|
|
|
|
|
|
Boss Ttdiamonds (m)
|
Sorry I cant find 3g there, what I cn only get is edge,
|
|
|
|
|
|
fdigital (m)
|
Ok guys if u are looking 4 3G service, here is what to do. Just Dip your fone on a water leave it for some min then bring it out and start chargin it imediately after smtime on it and u will see d 3G icon will appear automatically. Gud luk
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
Hagahahahaga, maga. Am serious jare.
|
|
|
|
|
|
luv2talk (m)
|
@fdigital Abeg,stop it ooooo  ,some Mumu can still fall for this LOL
|
|
|
|
|
|
puskin
|
Lai-lai. @Dclique Zain 3G dey 4 Saka tinubu 4 V.I
|
|
|
|
|
|
tobaina
|
I no dey commot my toilet cos zain 3G dey there always, lol
|
|
|
|
|
|
D-Explorer
|
Lol. . .lol Why highbrow places. . .d difference btw d rich & average.
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
Ikeja,ikeja,ikeja, Pls b specific,where in IKEJA?
|
|
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
New comer, lol x2
|
|
|
|
|
|
donjon
|
See as d guy stroll in, ask casually for d trick, like say im no rily need am! Nice tactics.
|
|
|
|
|
|
luv2talk (m)
|
******Breaking News********* DMC is back live,You can now configure your Zain online.But Internet APN is included,not sure if it will work
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
jst use zain emm emm s, its free for now
|
|
|
|
|
|
D-Explorer
|
Luv2talk, has it been tested. No longer admire zain internet. . .though ok.
|
|
|
|
|
|
luv2talk (m)
|
@D-explorer, Just tested but doesnt work,im happy with my wap LOL
|
|
|
|
|
|