|
hayprof (m)
|
Mayb u mistyped, the words'
|
|
|
|
|
|
lwise (m)
|
u can check the webisiti now kary gooooooooooo
|
|
|
|
|
|
stancozy (m)
|
those fish don rotten hoo Iwise, l lolo 
|
|
|
|
|
|
lwise (m)
|
those fish don rotten hoo Iwise, l lolo  which one do u have ,if u hav any good stuff share it with everyone,dont allow it to die with u 
|
|
|
|
|
|
lwise (m)
|
fish berekete for temicity no shakin
|
|
|
|
|
|
Mykelbobo
|
Abeg make u na manage dis ip e dey open yahoo mail sha ip 69.10.36.4 port80 go tru ya homepg u go si two box d 1st one na him mak u take dey go any site clear d google.Com make u put d site wey u like if e say erro go d box back make u put "t9space.Com" put your adress for d box den pres go den no born am well.
|
|
|
|
|
|
lwise (m)
|
hmmmm,are u sure,we dont give fake info here oo
|
|
|
|
|
|
Mykelbobo
|
1000% sure lywise.
|
|
|
|
|
|
Mykelbobo
|
Abeg i nid to know how 2 understand my networks montina and zainad so dat i can be a confirme hacker email me at mickilojas09@yahoo.com plz i nid 2 undastand dem.
|
|
|
|
|
|
Pelumiv (m)
|
D ip na 4 zainab or mortina?
|
|
|
|
|
|
kasonud
|
@lwise help me urgent pls,i used your directives in temicity to change ip.though successfully but my onetouch stoped working.pls how do i revert it or beter still repair,any way sha i just need to dey brows with my pc agaian cuz i am using my phone now, i also tried usin your pm in temi but the site is not opening, if u need my id kasonud at yahoo.com 08096474308 urgent abeg.
|
|
|
|
|
|
Mykelbobo
|
D ip na mortina
|
|
|
|
|
|
kasonud
|
Abeg mike my email dey for post.any one for d browsing sha
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
lwise (m)
|
check your mail @live.com in d next 5 minutes
|
|
|
|
|
|
wolero7
|
Wetin dey happen to temicity? the site has become the most visited site for me online.captain lwise.pls we need temicity back online.this could kill the site ooo.
|
|
|
|
|
|
agoro2u
|
Temicity? Since when?
|
|
|
|
|
|
lwise (m)
|
my host has problem with their registrar in America dats d reason for the whole mess. hmmmm
|
|
|
|
|
|
lwise (m)
|
its alive again wwwdottemicitydotcom
check it out
|
|
|
|
|
|
|
|
wolero7
|
For where?e no go o.
|
|
|
|
|
|
lwise (m)
|
problem between my host and their registrar in America. They keep begging me but ive made up my mind
|
|
|
|
|
|
lwise (m)
|
its back fresher wwwdottemicitydotcom
|
|
|
|
|
|
|
|
kingron
|
pls how do i connect my phont to my system to browse
|
|
|
|
|
|
puskin
|
Use your fone's pc suite
|
|
|
|
|
|
allboyz (m)
|
Pc suite. . .bro wots the confg? The free one ooo . . . .for zainab!
|
|
|
|
|
|
puskin
|
E no dey work again
|
|
|
|
|
|
lwise (m)
|
u can connect your phone to pc by using the pc suite for your phone.Alternatively u can use a bluetooth device with your phone.very easy
|
|
|
|
|
|
abes (m)
|
@all Any idea on how to send free mms using mortina?
|
|
|
|
|
|