|
katherinae (f)
|
princess u came all hte way to the US to pursue modeling  are u serious
|
|
|
|
|
|
niles (m)
|
Being a model is an awesome experience but only if you've got the right agent, I'm a guy & a model, you know, i was given an agents number by my frend in Lag and i was in lagos, like i didn't have any special thing doing, i decided to see if i could just hook up with an agency and do my thing but when i called the guy, he sounded so desper8 that i had to send him credit and say he should forget that i called. Modellin is not always about your looks it's about charisma, wot you can do and pull a crowd,
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
lol am a model oooo. this is my pic
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
stupid wannabees
the wowo ones plus the disabled ones sef dey claim levels!
model ko, model ni!
make una open una eyes beyond and see as model boku elsewhere
all those sun girls wey dey chop fufu and moin moin sef dey claim model but no be them fault,
na the mumu's wey dey sun dey decieve them!
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
ROTLFLMAO!!! I got to agree about the sungirls o 
|
|
|
|
|
|
naija_diva (f)
|
it's not only nigerian girls, but girls in general. once i step foot outside, you start seeing girls "dressed" in stupid clothes walking like they are on the runway, am i like stop, you are not a model and stop trying to be one.
|
|
|
|
|
|
dudu19 (m)
|
@nija diva
abeg make u no jealous ooooo abi u be born again??
|
|
|
|
|
|
hadiza30 (f)
|
I love Modelling. Can't do without.
|
|
|
|
|
|
Nella (f)
|
It's soo frustrating when I visit hi5 or facebook of all this naija girls I used to know before I left Naija, because all of them answer yes to "profession" And it's alllways d same thing!!
Profession : Modelling
next person
Profession? : I am a Model
including some that would not even pass through my front door, they all give d same answer! Profession? : "I model",
4 geez sake me sef I no understand d craze, even me that get asked all d time If I model, I no dey claim am as they do. Just because they watch people like Paris Hilton every day on TV doesn't mean everybody too go claim level. Abeg!
Model ko Model ni! Which of them wein dey claim model can go through the whole starving d real models go through?? Just give them only one week without Eba and egusi soup! If u see the person next time, kindly ask her :
Profession? : She will answer u even before u finish asking : "I am a business woman!"
|
|
|
|
|
|