|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
wey yarnsh dey back
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
mua is here to stay
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
baby i know
|
|
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
sista please vamoose for mua 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
hehehe sure thing 
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
berra.i take ma place
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
ok o 
|
|
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
buahahahahaha! 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
edumare go bless una now comot
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
this annoyin salt kid don come again.hisssssssss 
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
wazz up pidginer saucekid 
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ tatoo i'm good. . . i dey fine  @ welli no comment now both of una,move out
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
snake move out
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
hissssssssss 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
u be cobra ooo move out before i nack you stick 
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
hahahah.hisssssss
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you wan try me abi?
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
i feel like killin u.hisssssssssss
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
come let me kill you with my koboko 
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
@ saucekid re u dreaming
@ all whoever cares can ans this ques:is damn!a swearword?
|
|
|
|
|
|