|
|
|
aloib (f)
|
nope, graduated,
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
what school?major?
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
am i in a job interview,
school, easoke poly, major education
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
i like the way u respond , keep it up
soon u going to speak up
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
huh, speak up?? what does that tv programme ave to do
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
rest my case in here too,
now am feeling sleepy n BORED,
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
lol, curiousity killed the cat, go and sleep, am craving for garri, chai
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
lol, curiousity killed the cat, go and sleep, am craving for garri, chai
keep smoking it then
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Sis you come online and no leave me message And you dey try hook up, i go tell your husband Abeg make i waka, i dey break time lol
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
Sis abeg o hook up ke lol hw bodi i c say una don repair pc we go chat later ingats
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
At all oo, the yeye thing con de mess up again, i go try again later if not 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
awww iise how bodi 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
ika6! Me goodie so far . You?
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
having cramps am about to hit my bed! 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Awww, think you need a compress (hot/cold) not sure lol. Hope it gets better. Make you go rest and talk to you soon.
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
bump, hiya 
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
gnature!! its when i log on u log out, chai, happy sunday 
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
lol aloib. Same to you  Abeg, no vex. Na the long distance factor 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
yeah right! 
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
Onijogbon  come oh ikamefa, this your signature na really one of a kind  "Werengato,wa lee blanu mi oh! Meda ooh sin win we be in" Could you please help translate ? I think the second line means "don't mind that crazy person", but the first line nawaya 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
wereganto wa lee bla nu mi oh= my saviour , have mercy on me meda ohh sin win we be in= i am a child of destiny and wealth in short watch this video : http://www.youtube.com/watch?v=UDxPawzD95Q  you will understand better ! why you keep on calling me onijogbon? 
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
I just watched the clip, what a nice song ! You must really love the song to have it as your signature  ah, my sister, give me the 411 ooo, who is the special someone on Nairaland that you were dedicating a song to ? there are "unconfirmed' rumors that you have the hots for Genial don't you think you are an onijogbon ? i kind of think You. R. (just kidding)
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
aloib where is your a$$ @? Hmm think amy's got some pics, don't know about puff, havent seen him in awhile. Hmmm forgot 2 ask V, he was @ my ace last nyt. Should have heard these boys blast babescensors were going off. .
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Is she now? I thought i had that scenario down to a pat! Don't mind me oooo
Aloib, bring yo a$$ back here!! your husband body dey pain am, make you come give am massage 
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
lmaoooo i just saw this, na wah o, me and amy aint on speaking terms, lmaoooooooooooooooooooooo,, hahahaha we dey vex for each other, lol at them thinking j is your boyfriend, who be the person, fili?, wig?? i need wig o, lol i talked wid my husband yest and puff also, miss u sis, ill text u, schol starts next week, yay
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Sheesssh i just saw this. Didn't know you n amy havent talked in while. J as in amy's bro. People and their perceptions Hah puffy wan kill me with laughter, did he give you that blak jesus link to wait? 'Bought me a cadillac' Bwahahahahaha. See us singing the yeye song @ Tanny's Bday.
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
iiceeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
So you finally brought yo a$$ back LMFAO I just dey wake oooo  Whats good?
|
|
|
|
|
|