@aloib How Bodi ?

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: July 24, 2008, 10:46 PM
223362 members and 126753 Topics
Latest Member: nkem23
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  General Discussion  |  @aloib How Bodi ?
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: @aloib How Bodi ?  (Read 1678 views)
aloib (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #32 on: October 06, 2006, 05:27 AM »

sis hold up pesin wan use comp
aloib (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #33 on: October 06, 2006, 05:49 AM »

sis see me o, lol puff no tell me why hes back sha, he know sey i go yab am, all that hin drinking chaiiiiiiiiii, everyday, he came back 5am this morning, lol we talked till around 6 he come go sleep, lol
  sha as per my ex, hehehe who dash am, he tell me sey he dey drink sha,  lmao at my wifes sister, i know sey that one dey always dey tipsy, my wife too was drunk i guess
    na wah for the new addition o, shey the guy dey blast pidgin sha, heheheh how old is he, poor boy he no see black people, see how naija turn am to
  men i no fit come tomorrow, but i go land mnl,  i suppose jam wid puff before he goes back,  hehehe he go pay for my everythn, i don tell am sey he owe me lunch, breakfast and dinner and everythn,  razz man sey make i come he go pay for my trip and wateever, i tell am sey i no want, heheh he don dey disturb me sef before black out sey make i come, bla bla bla

the new imports them be full naija or half,
iice (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #34 on: October 06, 2006, 06:01 AM »

Lmaono mind that razz man, even to pay for drinks last sat hin no pay, na V cover most of the pay.  Ahhhhh puff owes you lunch e, omo that coming in that morning ish i feel am, na craze man now lol thats why we get along Tongue  Yeah i know say you no fit come tomorrow nothing spoil but one them days we go see you now.  That taiwanese guy dey flow pidgin wella, as for the other one na half hin be but if pesin no tell me i no go even know lmao. 

Can't wait for food food food lol.  Straight to poundo Grin your husband dey even plan go like lunch time make hin enjoy hin poundo, trust am craze man chap chap.  Men so when's Puff going? ahhhh MJ might be leaving masef in three weeks or so. 
aloib (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #35 on: October 06, 2006, 06:10 AM »

ahhhh where she dey go, he said he wants to stay till xmas sha, lol i hope he stays,  that my yeye husband.he tell me yest, chai abeg no mention food again, i don dey water, hehehehehe abi my mouth don dey water jare, shey MJ don graduate???

yeye razz man, just get mouth, mumuu go see everybody ,  all my small girlfriends, hehehe tem model, minda and co,
   amy to go dey i'm sure,  ligs slept in their house yest, u go gist me sha, hehehehe, u see trhe thread bout asslips, hehehehe
iice (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #36 on: October 06, 2006, 06:13 AM »

i dey come sis, manicure pesin don land lol, be back soon.
aloib (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #37 on: October 06, 2006, 06:16 AM »

hahaha ok now, *looks at nails, hehehe
iice (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #38 on: October 06, 2006, 07:54 AM »

hayyy u don even go offline.  i just finish con even fcuk up one finger lol anyhow laterz now be like say i go do S hair masef not yet sure Grin
aloib (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #39 on: October 06, 2006, 07:59 AM »

I STILL DEY O,  u never finish since yesterday, why didnt u wait for it to dry Angry Angry
iice (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #40 on: October 06, 2006, 08:01 AM »

lol ehhhh na one cd wey your husband just leave lying around, i wan put am for proper place, only for the one nail to come mess up.  anyhow i go redo am 2nite or maybe 2mrw if i remember lol.  i dey hungry again lol. 
aloib (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #41 on: October 06, 2006, 08:03 AM »

chop o, hehehe.ligs just texted me, she don reach, hehehehe
iice (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #42 on: October 06, 2006, 08:08 AM »

wow cool i tell am say make she keep us updated on wetin dey happen for that side.  Yeah make i go find food masef. Grin
aloib (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #43 on: October 06, 2006, 08:10 AM »

lol, i just dey laugh, make pesin no go lost, hehehehe
iice (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #44 on: October 06, 2006, 08:12 AM »

Ahahahaha na wetin i tell am and them no dey speak english for that place.  I dey come eh i need some grub Grin
aloib (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #45 on: October 06, 2006, 08:13 AM »

ok ok,  i still dey,
GNature (m)
Re: @aloib How Bodi ?
« #46 on: October 06, 2006, 08:16 AM »

@aloib and iice

How life ?

@aloib

I got to see your picture again. Looking very nice.
aloib (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #47 on: October 06, 2006, 08:19 AM »

hahahah this guy, see how u dey do, ehn oya wheres urs
GNature (m)
Re: @aloib How Bodi ?
« #48 on: October 06, 2006, 08:23 AM »

I am fine. So you do admit I am not lying afterall ?
aloib (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #49 on: October 06, 2006, 08:29 AM »

oh well i posted some today but i  removed them, and u werent online, hehehehel liar liar pants on fire
GNature (m)
Re: @aloib How Bodi ?
« #50 on: October 06, 2006, 08:48 AM »

Are you sure I wasn't online ?

It's amazing how you still think I am making this up. It was on the "Pictures of Nairaland Members" thread wasn't it ? Haba, I am not lying oo

iice (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #51 on: October 06, 2006, 08:53 AM »

@GNature am good, life's cool Grin How bodi?

Sis, catarrh wan kill me again na wow o.
GNature (m)
Re: @aloib How Bodi ?
« #52 on: October 06, 2006, 09:02 AM »

@iice

Bodi dey up and down, but we thank God.

Eeeh--- this cold thing you have--- dey make me fear oo, because
certain colds can be caught online  Grin

What brand of catarrh you get ?
aloib (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #53 on: October 06, 2006, 09:03 AM »

g.nature, ok i believe u, stalker lomo, how old are u sef,

sis wahhhhhhhhhhh its drizzling here, heheheh abeg nack some lucky me wit hot sauce, hehehe
iice (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #54 on: October 06, 2006, 09:07 AM »

@GNature lol don't know o, i just wake up with this cold and its bugging me i hate the dripping nose lol red nose and all Tongue

Sis for sure i go do the hot sauce thing right now Kiss Kiss men i dey wait your husband to bring me something chaiii i sure say hin don go hin friend house craze man

oops wala lucky me, pancit nalang no biggie na spicy hot one because i don't want to go down to the store
GNature (m)
Re: @aloib How Bodi ?
« #55 on: October 06, 2006, 09:12 AM »

@iice

I'm sure you'll be fine, take it easy eh  Wink

@aloib

Who are you calling a stalker ? I be 20 years old like you (some years ago)
aloib (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #56 on: October 06, 2006, 09:15 AM »

lol, ehen both works, thats my fave, and i get lucky me here o, hehehehe,  that my husband, waka waka,


hahaha how many years ago was that, oya now

ebi n pa mi,  mo fe je iyan ati obe ewedu ati bokoto, oti le ni odun kan ti mo ti fi enu kan, chai
iice (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #57 on: October 06, 2006, 09:18 AM »

@GNature, yeah thanks, hopefully later its gone lol

Sis ahhhh shey good that both of them work.
GNature (m)
Re: @aloib How Bodi ?
« #58 on: October 06, 2006, 09:24 AM »

Quote from: aloib on October 06, 2006, 09:15 AM
ebi n pa mi, mo fe je iyan ati obe ewedu ati bokoto, oti le ni odun kan ti mo ti fi enu kan, chai

Kai, I am so sorry to hear this. odindi odun kan ? oga oo. I feel sad because I really can't do anything
about it except cheer you up.  Se won oni african restaurant ni manila ni ? Awon West African restaurants
(e.g. sierra leone) sell egusi you know.
aloib (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #59 on: October 06, 2006, 09:26 AM »

sis yes o, lol ligs don kill me,  say the place funny mennnnnnnnnnnnnn, hahahaha


gnature, kosi o ni ibi ti mo wa sha, its rae to get the ingridients and pesin go do wahala again sef
GNature (m)
Re: @aloib How Bodi ?
« #60 on: October 06, 2006, 09:35 AM »

oga oo.  so sad. nigba wo lo maa tun lo si naija ? abi o fe kin send awon non-biogradable ingredients ? It would cost
a fortune sending it from here though.

Oga oo. ounje waa deni the best any day (lojo kojo). it just tastes too good. Hang in there sogbo  Kiss
aloib (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #61 on: October 06, 2006, 09:40 AM »

hahaha don't bother o, its hella expensive, heheh kosi wahala, shey e'n sun funmi ni pe its the best, no doubt o, for reals, mo ma wo ilu next yr xmas by HIS grace,

no sleep,  abi insomania again
GNature (m)
Re: @aloib How Bodi ?
« #62 on: October 06, 2006, 09:55 AM »

aaah that's good (i hope you meant xmas 'o6). Try lati hang in there till then.

Ti o ba npada lati naija, try and get dry ingredients (dry egusi, dry pepper) in bulk, So that o le fi se obe when
you are back in school.

Eeeeh, moti sun earlier on, so moji a little bit early.

She won man je ki e she ise while in school ? Because awon ti won ni student visa lati naija ole she ise
while in school here. America ni won bi mi si, so my situation is different.

iice (f)
Re: @aloib How Bodi ?
« #63 on: October 06, 2006, 10:00 AM »

Does custom abi customs allow that?
sis you dey online? Puff is day dreaming lmao
 Concerning Our Dependence On Technology  Should Arms Be Legalized In Nigeria?  Embarrassed In The Company Of Nigerians  Page 2
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Jobs (2) Career Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.