|
aloib (f)
|
i just log out now, hehehe, make i log in again, hehehe
ahhh its the same here, but mi o lo naija passport, u know mumsi is from here, so i'm entitled to it.hhehehe, i'm lucky, but the thn is won ni awon small jobs, but when i resume sha, mo ma try lati get call centre job, ahh ure lucky o, imagine how many people wants to be in your shoes,
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
i just log out now, hehehe, make i log in again, hehehe
ahhh its the same here, but mi o lo naija passport, u know mumsi is from here, so i'm entitled to it.hhehehe, i'm lucky, but the thn is won ni awon small jobs, but when i resume sha, mo ma try lati get call centre job, ahh ure lucky o, imagine how many people wants to be in your shoes,
ooh OK. Just wondering. Abi oo, Olorun really bless emi ati sister mi. And I don't take it for granted at all. Mon wo bo ya kin lo gba doctorate, but the time and committment  kini o feel about it ? Hey iice and aloib, what kind of music do you mostly listen to ? I know iice likes rock (from the question/answer game)
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Oh well hin don even log out, your husband don land say hungar dey woza am 
Yes i like rock but i love hiphop mostly and i love new age especially Enya 
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
@iice
Mostly into hiphop and r&b too. My sister likes enya like you. So who is "hot" to you these days ? What artist can you not get enough of as we speak
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
ooh OK. Just wondering. Abi oo, Olorun really bless emi ati sister mi. And I don't take it for granted at all. Mon wo bo ya kin lo gba doctorate, but the time and committment  kini o feel about it ? Hey iice and aloib, what kind of music do you mostly listen to ? I know iice likes rock (from the question/answer game) men thats cool that bold kini, ko ye mi o.hehehehe me any music o, depends on my mood sha, any type,
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
me since yest, simon webbes album, j.los rebirth album, avant, can't wait, donnel jones, u make me, kelly rowland, in love wid my ex, so in the mood for RnB,
i dey come, hunger dey catch me, make i go buy pandesal, hot one, place far sha, 5 mins
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
@aloib The bolded means (I'm thinking about). @iice Don't give anyone your cattrrr oo, because I am suspecting it is the type that can be caught online according to the world health organization (WHO)  I think Seun is working on the server, so I'm logging out. I'll see you later
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
@GNature hmmmm who am i feeling these days i usually go for the not so commerical peeps like The Roots, Erykah Badu, Common, Dead Prez, Mos Def (absolutely adore him), Talib kweli, Les Nubians, Res, Gym Class Heroes, Glen Lewis, Chino XL so on and so forth and then i listen to some hard to find pieces mostly remixes friends usually say they hear songs they have never heard before only in my house
Eyah no fear, they catarr don dey go masef 
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
ahh ok, bout the doctorate kini, well so many things o, age and stuffs, u want to be a prof, hehehe
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
yes. mo fe paari school pata pata before iyawo ati omo. But mi ofe di prof oo. boya mole teach part time sha.
So bawoni generally ? Waa kan da maa sun lori bed. iwo fine gel bayi. Chei aiye le ooo.
Se oma nlo si club ?
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
lol sleep ke, i know it sucks sha, i can't wait to resume school by nov, i'm gaining so much weight, kai
hmm clubs, nope, well the clubs here are wack so i 'm not always intrested jare, the guys don't freak me, so its useless going it would be so boring for me, but i go to bars sometimes, hang out wid friends and stuffs, drink etc
as per the doctorate kini if ure not too old, u can go for it o, men thats an added advantage, good to know u want to settle stuffs before marriage jare, not like some, hehehe
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
Thanks for the advice jare about the school thing.
@aloib, I have never heared you say anything good about that place (except for the educational system). Is this true or do I have a wrong perception ?
Okay let me be blunt, besides the school, what else do you like about the country ?
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
ahhhmen i'm enjoying it here o, life is not all bout fun abeg, food is cheap, stuffs are cheap here, everyth is well organised, u pay your bills, tax etc, there are atms, 24/7 power availability, internet cheap, cable cheap, affordable by the masses, malls are not for rich people u need a document and u get it without bribing or waiting for weeks, everyone is hospitable, men i'm enjoying it here o better than naija, i wont lie, all d party and stuffs, thats not all what life is about jare
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
The place sounds wonderful. 200% better than Naija !
I see were you are coming from. Plus, less fun means less distraction so you can face your studies.
So once school starts in November, does that mean we will see less of you on Nairaland ?
Abi o kan ma neglect mi (and iice and others) just like that ?
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
hey g.nature, u were here when i went to bed now ure here when i woke up, heheeh na wah o, watagwan ina the MD
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Sis you don dey gain weight wetin happen to that stuff wey you dey do? Chai whats up with ligs? how was her first day there?
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
i stopped jare, lol. the thn tire me, hehehe but when i start school i go continue, amen, hehehehe, ligs hahahaha i called her today, she dey hotel, heheheehe she wan explore the place now, e get one forum where she meet on botswana guy, na that one go trip am round, hehehehe how are u, i think sey u don dey go parry
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Hehehehe atleast she get pesin wey go help around the city. Crazy place lol. Nahhh never go i just dey wake masef and the rest of the house dey sleep, when your husband wake we shall know. Anyhow the thing be say make we no land late like last year if not food go don finish.
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
what time is it sef?, make i text my wife, , mumu wan wear mini skirt because i yan am sey one other one go wear mini skirt, hehehehe
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
na after 1, mini skirt ke lol. me masef wan just wear rubber shoes lol i don't tire to dey dress up, if i fit wear t-shirt i go wear am go lol.
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
ahhhhhhhhhh  are u serious, heheheeh u no even send them, when some don dey save just to buy clothes, heheheeh i trust u sef  una don dey do filipino time, heheheeh s dey go?
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Ahahahahaha buy clothes ke, trust me i no dey send. Na so for that them girls despedida Ki2 con say you tell her say na tracks i go wear and true true na tracks i wear go. Men i go just throw something on dey go lol. Dunno about S, she say if Q dey go she go probably go. I say Q go go because na food him dey go look for lol. Men this one na naija time we go do 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
nada, d boi dey crash still. Q never wake up masef. When you come over first place them ani crib, them dey always get naija food. Be like say ani get girlfriend now lol i pity her. Dat guy na craze man and playa
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
hahhaah my ex told me bout the girlfriend, hehehe eya poor girl, fo sure i go land there, them amy too dey always ave naija food because them mama dey here, i wan send some naija materials sef to them mama, i get like one left na him we dey use as bedsheet, hehehehe
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Ahhhhh for real lol. cool. Nnah your hus don wake lol but am sure say hin go chill before hin say make we dey go lol. their momsi is staying here or when is she going back? Gosh i no even want think when ma momsi go land lol.
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
heheheeh their papa was the former director for AMA manila, he come get job for naija conme leave last yr, them don dey here for like 10 years now, u know see how the girl fair, hehehe their papa, my own and them ani were all classm8s and then caj papa, na only them amy wey we close to, heheehe, them kiks na germany those ones them meet, kiks na german girl, hehehe
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Yeah i know about them kiks, them go dey block our ear with german once in awhile lol. Ahhhh oh wow then you knew them caj back home? That Taiwanese dude na friends with them Puff, caj and Ani back home. Wow former director for AMA na wow thats cool.
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Sis how far? never tay since i wake up
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
sis i dey jare 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Men i don tire jare, left the party around 4. my leg dey pain me from standing up, tooo many naija peeps lol that puff and caj no show up them get their own groove i sure. Men even one naija dude dey do his thang here, na mvp for basketball lol guy long eh lol. Omo see ambassador house chaiiii i been wan crash for their sofa but i sure say them go pursue me commot from the parlor.
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
lmaooooooooooooooooo be like sey i sabi that guy, amy dey call am tree, she don gist me bout am, heheeh puff i talked to him this morning, hin say heck nooooooo sey wetin he wan go do, hehehe crase boy, u wan crash for sofa, lmaoooooooooooooooooooooooooooooo hahahahaha na so o, me sef i wan marry diplomat
|
|
|
|
|
|