|
johnnygan (m)
|
Fair trade. Popcorn for hand, toto for bed.
A fair trade indeed LMFAO
|
|
|
|
|
|
Dammy_ray (m)
|
na where i take God beg you i wan reach there now now now
|
|
|
|
|
|
yemo offa (m)
|
i no be gentleman at all at all, so off to silverbird i go
|
|
|
|
|
|
larayat (f)
|
Fair trade. Popcorn for hand, toto for bed.
see na d tin wey i dey talk b dis, una too wan go der, oga, hun
|
|
|
|
|
|
johnnygan (m)
|
see na d tin wey i dey talk b dis, una too wan go der, oga, hun
Mrs. Woman, if na you, you no go go?
|
|
|
|
|
|
larayat (f)
|
Mrs. Woman, if na you, you no go go?
mr man,i knw your type,d tin wey u no do na him u go dey make mouth on top,
|
|
|
|
|
|
Dammy_ray (m)
|
johny leave her tell her make she invite you make you come do once whether she no go gry(lol)
|
|
|
|
|
|
|
|
johnnygan (m)
|
mr man,i knw your type,d tin wey u no do na him u go dey make mouth on top,
Omo na wah for you oh, Na wettin? Leave us Joooooooo Na wettin una dey cause for there bi dat now Is it our fault that we get y'all easily thru a bag of pop-corn? johny leave her tell her make she invite you make you come do once whether she no go gry(lol)
Guy, she no fit invite me cos she no get mouth
|
|
|
|
|
|
Dammy_ray (m)
|
laughing woman na so?
|
|
|
|
|
|
larayat (f)
|
wetin dey worry unna, u tink say u reach my standard.i just pity gurls wey dey beg una 4 popcorn,u wey be say una dey wait 4 person 2 buy u ticket, also  laughing woman na so?
no be soooooooooooo
|
|
|
|
|
|
johnnygan (m)
|
laughing woman na so?
padi na so oh
|
|
|
|
|
|
larayat (f)
|
padi na so oh
y e no be so crazy fellow,useless human being, hiv victims,
|
|
|
|
|
|
johnnygan (m)
|
y e no be so crazy fellow,useless human being, hiv victims,
Good now you turn me on, Why you dey try claim holy shit for here?
|
|
|
|
|
|
larayat (f)
|
am nt trying to claim holyness, i am holy, bt u,no holy pass my broda
|
|
|
|
|
|
|
|
tpia
|
some dudes will believe anything.
Someone started a thread to announce he has money to buy popcorn and folks are carrying it on their big heads as usual.
|
|
|
|
|
|
Vuitton (m)
|
Girls are so desperate this dayz! 
|
|
|
|
|
|
Vuitton (m)
|
Sawa sawa sawa le, sawa sawa sawa le, Ashewo  We love you still Oh 
|
|
|
|
|
|
rotimy (m)
|
some dudes will believe anything.
Someone started a thread to announce he has money to buy popcorn and folks are carrying it on their big heads as usual.
It will be very unfair to me to claim I started this thread to annouce that I have money to buy pop-corn. Pls be informed that I only wanted to warn gentlemen as what I percieved to be a charity or relationship scam!
|
|
|
|
|
|
|
|
larayat (f)
|
quiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii
|
|
|
|
|
|
hackney (m)
|
So how come you are refering to them as ladies?
|
|
|
|
|
|
rotimy (m)
|
So how come you are refering to them as ladies?
What else do you call them? Call girls? Those I saw dressed like real ladies only that their actions are unl-ady-like
|
|
|
|
|
|
larayat (f)
|
What else do you call them? Call girls? Those I saw dressed like real ladies only that their actions are unl-ady-like
na u talk am, 
|
|
|
|
|
|
Gaminechic
|
Hmm hmm, popcorn?  I dont think i can believe this. Money? sure, They would ask anyone,, under the guise of "atm is not working" "transport" e.t.c
|
|
|
|
|
|
tRoOE (f)
|
Who are you ad where are you from??
Here is an example of those who give naija ladies a bad name o.
This stuff happens globally. you need me to count how many american ladies have walked up to me for a quick buck?? LMFAOOOOO and how does it affect my life Mr know it all
Wetin concern me with AA ladies, this thread is about Naija, so if you have a problem with AA ladies start another topic!!rubbish
|
|
|
|
|
|
Archilles (m)
|
@Rotimy, I no doubt u one bit. You'll be shocked what ladies do nowadays to "survive".
|
|
|
|
|
|
johnnygan (m)
|
na u talk am,  Honestly, i dey swear by the yansh of my fore-fathers. You no holy at all
|
|
|
|
|
|
larayat (f)
|
Honestly, i dey swear by the yansh of my fore-fathers. You no holy at all
tank God say na your fore papa yansh u dey take swear, men u nid to see me n confirm first, mayb u dont knw dat am a nun, koh
|
|
|
|
|
|
emiemi (f)
|
Tuface sang ''enter the place'' , if you no go carry belle too''  So guys ''caRRy Go and satisy your lusting eyes and heart 
|
|
|
|
|
|
alex406 (m)
|
Tuface sang ''enter the place'' , if you no go carry belle too''  So guys ''caRRy Go and satisy your lusting eyes and heart  Ok o make we carry dey go jare.
|
|
|
|
|
|