|
|
|
don jazzie (m)
|
person dey force your mouth open.
|
|
|
|
|
|
donmayor (m)
|
He is not that bad  , at least more than 3 women said yes to him  . Back to topic o.
|
|
|
|
|
|
|
|
donmayor (m)
|
hahahahahahahahahahahahahahahahahaha.
|
|
|
|
|
|
don jazzie (m)
|
radiant u go wound oh.eh b like u don dey trip for my guy abi u wan try take stella place 
|
|
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
hahahahahahahahahahahahahahahahahaha.
Why is he laughing?
|
|
|
|
|
|
don jazzie (m)
|
mayor?
mouth dey pain wey na mayor go explain.
abi una 2 dey run things make we for carry una go nairaland couple section.lol
|
|
|
|
|
|
donmayor (m)
|
How radiant wan take stella place? You know hear say she no fit marry monki ni. I no talk say OBJ na monki o  .
|
|
|
|
|
|
Radiant (f)
|
ROFLMFAO Jazzie, I said and i'm still saying I remain loyal to my BREED.  Crazykid, please don't ask that again. ok?  Mayor thank you jare! 
|
|
|
|
|
|
Chay (f)
|
Don mayor, i will when the date's fixed
Radiant thanks girl and its wonderful, keep looking at d ring every second!!! 
|
|
|
|
|
|
don jazzie (m)
|
ok.mayor u don error.so na una 2 dey share mouth ne? she jst dey call u breed and u sef the follow am. u sure say she never gi u the thing. any which way she still remain loyal.lol
|
|
|
|
|
|
Radiant (f)
|
awwww,chay that is so sweet 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Radiant (f)
|
yea! Izoneb, I remember you 
|
|
|
|
|
|
don jazzie (m)
|
ehwo which levo.jealous.ma die lmao.i jst dey try mend ma guy wey dey error.iya basira.etin u gi am wey him jst dey monkey for you.
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
i do too  it's been quite long Izoneb
|
|
|
|
|
|
Coco29 (f)
|
not married-not divorce-not engaged-not single
|
|
|
|
|
|
don jazzie (m)
|
not married-not divorce-not engaged-not single
chei.tofaikwa.eh b like that na curse oh.omly u one (not married-not divorce-not engaged-not single) i think there's trouble.lol
|
|
|
|
|
|
|
|
Radiant (f)
|
may be she's dating someone at the moment making her "not single"
|
|
|
|
|
|
don jazzie (m)
|
u dey help mi see bah?
may be she's dating someone at the moment making her "not single"(that na lie eh b like she near winch them)
|
|
|
|
|
|
|
|
Radiant (f)
|
coco, u want to help out here? 
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
help out ke. 
|
|
|
|
|
|
donmayor (m)
|
multiple personality disorder. She might be dating herself. I think psychologist do help out 
|
|
|
|
|
|
|
|
Douzy (m)
|
Unfortunately, she's her own psychologist.
|
|
|
|
|
|
gem87 (f)
|
in a long-term r/ship (commited)
|
|
|
|
|
|