|
Hardar4lag (m)
|
Hello house the Nigerian Defence Academy Result is out
|
|
|
|
|
|
finbsint
|
hello how can i see the list of the result, want to confirm if its the last exam that was written on feb 2 2009 that is out? get back to me pls finbar2fine@yahoo.com
|
|
|
|
|
|
kasman2007 (m)
|
Please were can we find the list for the NDA result pls advice this is my email kasman2007@yahoo.ca
|
|
|
|
|
|
Hardar4lag (m)
|
Please is it the exam dat was written on d 21st of February, 2009 please kindly tell me where i can get the result thru easygoing2hardx@yahoo.com. I heard dey are still marking it ooo
|
|
|
|
|
|
kasman2007 (m)
|
but you said it was out before
|
|
|
|
|
|
Hardar4lag (m)
|
Jst 2 creat awareness yu knw, so dat i will knw hw many pple wrote d exam on NLD
|
|
|
|
|
|
kasman2007 (m)
|
ok no wahala but when is out let us knw sha ,
|
|
|
|
|
|
weh
|
am not sure dat d result is out
|
|
|
|
|
|
uchvic (m)
|
Jst 2 creat awareness yu knw, so dat i will knw hw many pple wrote d exam on NLD
u no sabi post blogs,
nxt time u com out plain and ask and stop spreading rumour because u self no dey sure say d result don com out
4 una wey write d exam and u wey post this nonsense, the result will be published in one of the nigerian daily newspaper,
|
|
|
|
|
|
ferdiii (m)
|
I've never seen any results from those guys. People just contribute to the fat bellies of those army officers and annoyingly every year. What you will see it the list pasted somewhere in the school and some people will be interviewed, then admit some candidates with a letter from Emirs, army generals etc.If you've options push them, I know of someone, that wrote that exam, but has since enrolled in Unijos.Waste of time as if they want to defend this cartoon sef.Go in and sell arms to ND boys!
|
|
|
|
|
|
uchvic (m)
|
The issue of NDA is "WHO U KNOW" the defence system is so messed up to the extent of no repentance
I wrote NDA in 2005. before the exam commenced, I saw some top Military personnel coming with their own candidate
to the exam hall, where they'll handover their candidate to the ordinary recruit who were invigilators
and after the exams, then they will call Jaji ( defence hq)[i] with their connection after which out of 100 people who hail
from yola state that sat for the exam, only 12 people will be admitted to the academy.
and the 12 are the children of the influencials in the society,
Bros, forget NDA na big man pickin full their, poor man pickin no get mouth
because dem no dey award person based on wat u merit rather[i] " WHO U KNOW"
wish all of una success,
|
|
|
|
|
|
larayat (f)
|
Jst 2 creat awareness yu knw, so dat i will knw hw many pple wrote d exam on NLD
u no sabi post blogs,
nxt time u com out plain and ask and stop spreading rumour because u self no dey sure say d result don com out
4 una wey write d exam and u wey post this nonsense, the result will be published in one of the nigerian daily newspaper,
so awarness is also picture inclusive, lol
|
|
|
|
|
|
Hardar4lag (m)
|
@uchvic mind hw yu reply oooo, who dey post rubbish? (Na mate dey coursr am)
|
|
|
|
|
|
c33b33 (m)
|
you just have to relax till august for the list of successfull candidates and reserves, nothing like result 
|
|
|
|
|
|
|
|