|
kay-m
|
@ofakasibe declare me winner and give me my recharge card.
|
|
|
|
|
|
ofokasibe
|
@kay-m send your mail details so i can text the s/n to u . you seem to be the winner for now.
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
u nor dey taya 
|
|
|
|
|
|
|
|
ofokasibe
|
@ofoka shebi you talk say na only beat wey you provide na dem go spit put?na which one you and Khanye con dey talk of can't tell me notin and ish. i hope say small bias no dey this thing, n hope you've got a mind of own? i for don drop my freestyle but i wan write exam so i need to focus on school, but this one wey ASUU don strike so,,, watch out for my freestyle soon.
DA WIZKID @ CO WEY UNA FREESTYLE MAKE I DECLARE KAY -M WINNER?
|
|
|
|
|
|
ofokasibe
|
kay m send your phone no thru mail the free credit for the 1st prize goes to u
|
|
|
|
|
|
Krayola (m)
|
Hey . , i never knew bout this. I need the $$$$$ . . WSUP!!! How can i get me some $$$
Upload beat for me jare . . .
|
|
|
|
|
|
|
|
ofokasibe
|
krayola where is it o? where is your song?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|