|
Free (f)
|
This is scary 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
These pix are really disturbing. I thought mermaids are suppose to be beautiful, dang, they fugly as hell 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
aight no probs where are the pots and pans we need to deep fry this mofo! what a fine looking fish! 
|
|
|
|
|
|
ZuluNation (m)
|
Oh my God that's one fugle fish, I'll do her though 
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
You be ikamefa true true 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
You be ikamefa true true  Ngwa wetin? u resemble the mermaid? 
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
hehe 
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
Ha! mo saran, mamaid ke! NA u go resemble the mermaid if i be like curse 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
Ha! mo saran, mamaid ke! NA u go resemble the mermaid if i be like curse  so if you no resemble the mermaid , and it don't belong to you( that is if its real) why you dey shack panadol for another man headache? abeg clear road for jagajaga!
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
shiiiiiiiiiiiiet omo abeg easy with my cousin o, na fight? Ogini kwanu? 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
shiiiiiiiiiiiiet omo abeg easy with my cousin o, na fight? Ogini kwanu?  me fight ? nahhhhhhhhhhhhh simple analysis na im i dey do !  his post spoke volumes! aight?
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
oh ok, afraid bin catch me ni. I don even off pata dey ready to separate una sef. Ok, make una no vex. Peace!!! 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
that pata go get plenty fuel for bodi!  i go take am make fire to fry this fine fish 
|
|
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
allah, them don mix suntin for food giv You. lmflboff 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
if you say so  aight ! G'night y'all
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
G'night, wet dreams
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
Lauryn na make u no go to bed today oooo, i must wish you  @ ikamefa Dry dreams jare
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
I go just waka without saying it
|
|
|
|
|
|
Ndipe (m)
|
Anybody thought of photoshop? Na so my co-worker(s) tell me.
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
No waka without saying it ooooo or better this way LAURYN I WISH You WETTEST OF WET DREAMS OO
@ ndipe but do you think so?
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
hehe  Thanx, I'll make sure I use a sanitary pad to absorb everything
|
|
|
|
|
|
|
|
bluenubian (f)
|
Am still in shock 
|
|
|
|
|
|
ohilebo (m)
|
If this is true, that means we are not alone in this earth. 
|
|
|
|
|
|
funmise (f)
|
D pics are disturbing.
Dis world is truly a mystery
@FREE
Where did u get d pics frm?
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
Ib chick wuzup now 
|
|
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
I'm okay ooo. I thank god u admitted anyway kini sooo? 
|
|
|
|
|
|