|
Bbeee
|
a lady was passin buy d road, and studio kept staring at ha, until he noticed sylve was facin anoda direction,
so dis lil convo came up btw dem,
studio43: why did you run away from the naked lady? sylve: because my mom said, that if I look at a naked lady I will turn to stone, and a part of me was already getting hard!!
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
lol, Bbeechukwu dem dey worry u 
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
sylve hope dat hard place don turn soft 
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
kick against indicipline
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
hard one 
|
|
|
|
|
|
|
|
romsky
|
he neva take cold shower
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
hard one 
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
wetin be thing wey hard sef
|
|
|
|
|
|
blissieng (f)
|
Chei!!! the demise of ManHOOD!
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
but e don wok 4 u b4 d tin com down
|
|
|
|
|
|
|
|
Bbeee
|
una don spoil finish 4 hia 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
no be u spoil us
|
|
|
|
|
|
Bbeee
|
kaii e jo ma lo koba me oo 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
bbeee 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
Lol. lola just spoke another
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
oo timba. . . . . .jaasi
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
mom, pls stop that 
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
gorilla below me ,how u dey?
|
|
|
|
|
|
Bbeee
|
lol, baboonised chimp above me im fine n u?
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
childses 
|
|
|
|
|
|
Bbeee
|
olodo 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
oya tell me wetin dem dey call many pikens 
|
|
|
|
|
|
Bbeee
|
ah ahh, n childs na 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
u see it? me and u who come be olodo? 
|
|
|
|
|
|