|
dani1luv
|
excess users of emoticons shud be ban  or rather sieze d emoticons, make dem inactive  lol. . . But see example nnah
|
|
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
move! make i watch match!
|
|
|
|
|
|
romsky
|
wen barca don kill man u finish
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
you just dey wake?  shaaaattttatap! 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
ouch! 
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
dani, excess users of space also should be warned.
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
wetin dey bite benny dis morning self? 
|
|
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
na lie jor 
|
|
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
Lola, my darling 
|
|
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
dani, excess users of space also should be warned.
who be u? 
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
your mama too sweet to leave o jare
|
|
|
|
|
|
romsky
|
wetin person no go see 4 hia
|
|
|
|
|
|
cbase (m)
|
Thank God, Romade the blind, finally gets to see. 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
Blind to See 
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
Thats why you were given gucciz
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
how's it on me? 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
u look like a joke
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
lol, devil purnish u 
|
|
|
|
|
|
Bbeee
|
devil no be shoe maker na
|
|
|
|
|
|
D1KeleVra (m)
|
why? na him sew your cloth? 
|
|
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
wetin be that? 
|
|
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
good for am o 
|
|
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
your fever don come again bah? 
|
|
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
u still dey here? u no go run go buy am malarich? 
|
|
|
|
|
|