|
Bbeee
|
na u na 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
abeg cova dat dirty mouth jare
|
|
|
|
|
|
Bbeee
|
u dey feel am abi? 
|
|
|
|
|
|
romsky
|
e be lyk suck away wey dem just comot slab from
|
|
|
|
|
|
|
|
romsky
|
abeg use dat minty mouth wash kia kia
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
my mouth dey smell ni?
|
|
|
|
|
|
Bbeee
|
do u nid to be told? 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
sharaaaaaaaaaaaaaaaap dia, how dare u talk to my mom like dat? 
|
|
|
|
|
|
Bbeee
|
meshinonu n go continue ya beggin
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
beggers above and below me
|
|
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
Bbee kongis 
|
|
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
wia u dey go? 
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
i wan go see your papa
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
good! 
|
|
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
gbogboyen 
|
|
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
benny u refused to pick my calls 
|
|
|
|
|
|
romsky
|
wen he don know say na credit, boxer or shirt u wan borrow
|
|
|
|
|
|
Sanromeo (m)
|
hahahahahahahahahahahahahahahaahah that was a little funny but learn how to be more matured next time,
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
yes sir, junior tatafo
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
yes sir, junior tatafo
ololumi how r u? 
|
|
|
|
|
|
romsky
|
fyn o 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
impersonation 
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
benny u refused to pick my calls  na u be the hausa man wey no dey hear wella even when I increase my voice to the highest
|
|
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
you don shit for body bah
|
|
|
|
|
|
romsky
|
his hunch back just fell off
|
|
|
|
|
|