|
|
|
candylips (m)
|
abeg comot. that guy fine like that 
|
|
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
that guy is ugly now abi una no get eye
|
|
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
Candylips = Taribo West's younger brother?
|
|
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
Preach on preacher!!!
|
|
|
|
|
|
naija4life (f)
|
Everybody here dat said dat man aint fine shuld have his/her head examined. By da way, define fineness, enemies of progress, dats wat y'all haters are. 
|
|
|
|
|
|
Cleofel (f)
|
whether he is cute or not beauty lies in the eyes of the beholder. so far as she is in love with him,whatever people say is bullshit. the kids aint that ugly,they are all the handwork of God
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
ok the poster has removed the pics. so make we hear word as una no get eye i rest my case
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
blind Man talkin
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
and what do u mean by that
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
Jay love, word up?
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
ha so she is you love now. Carry Go !
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
Candy_amebo, wetin be your own na! I fit fall 4 her now make i be hin enemy d next min, so?
|
|
|
|
|
|
Radiant (f)
|
No mind Candylips, . . . . Dry as always 
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
@Radiant, me i no dey b4 u call me sef dry like bonga fish!
|
|
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
no. it should be laughing your black ass out 
|
|
|
|
|
|
Radiant (f)
|
My ass ain't black o diz my people sef lol
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
hehehe then what is it afin ass(Albino) , White Ass or Asian Ass 
|
|
|
|
|
|
Radiant (f)
|
You can say Caramel 
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
ha i see . 
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Wetin diz MUMU KITTN mean as i fit bla bla bla nonsense? Kitten get behind me b4 u get d greatest BLOW of your life 
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
Blow? Are u sure its not what am thinking? Am game o!
|
|
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
So where is candylips and co?
|
|
|
|
|
|
nunu (f)
|
haba,the husband try now.He is not a "fine boy without pimples",but e try.
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
@Nunu, no mind dem jare, d man sha get kisi to sustain hin family
|
|
|
|
|
|
olofofogal (f)
|
for ya all saying ugly kids or hubby,when u hve had a child before then u know that theres nothing like an ugly child,those kids are lovely.
as for the hubby,beauty is in the eyes of the beholder,if his wife loves him the way he is,then so be it!
|
|
|
|
|
|
nike4luv (f)
|
does anyone know toyin adewale? wat she look like
|
|
|
|
|
|