P-Square: Peter & Paul Okoye

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: July 26, 2008, 08:15 AM
223748 members and 127059 Topics
Latest Member: najib musa
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Entertainment  |  Music/Radio (Moderator: eldee)  |  P-Square: Peter & Paul Okoye
Pages: (1) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: P-Square: Peter & Paul Okoye  (Read 77767 views)
felia (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #704 on: March 05, 2007, 08:56 PM »

They look ugly on that pic.
mizz naija (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #705 on: March 07, 2007, 03:27 PM »

your ssssooooo worng bout that pic
falox (m)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #706 on: March 10, 2007, 04:27 AM »

I think i love Temptation very much.the part i like most is a little part of that verse 1,
, it says 'i cannot deny it as i dey see u dey eye me something them dey bite me'.

  Abeg help me ask paul wetin dey bite am?
naijia 4 (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #707 on: March 15, 2007, 08:31 PM »

jjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjjeeeeeeeeeeee eeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeezzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz zzzzzzzzzeeeeeeeeeeeeeeeeeeee peter and paul r sssssssssssssssssssoooooooooooooooo chung there wifee r sooooooooooooo lucky  Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley lol ( GET SQUARE)
kellorah (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #708 on: March 16, 2007, 01:06 AM »

paul's better looking  Kiss
lexyflexy (m)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #709 on: March 16, 2007, 09:56 AM »

Quote from: kellofish on March 16, 2007, 01:06 AM
paul's better looking  Kiss

Is he the one your heart Throb's for?
naijia 4 (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #710 on: March 16, 2007, 04:40 PM »

[center][center]Hit…….hit…….hit…….hit…….
Now get squared!
Party people……. Yeah!
p.p.p psquare……. psquare
We’re back again
But this time… but this time….see
We take it to the left, to the right
To the front, from the back (5xs)
Every body get squared…. get squared
Get squared…. lets get squared
Wooh!
Verse 1
We don come back again
With a brand new style ok!
The one you wont forget uuh! No kain
E depends on the way you the move
Don’t stop getting the mood
Cos the way you dey move
And the things you dey do
Dey make me go uuh! Uuh!

It’s alright
Come on every body…,  Yeah yeah….
When you take it to the left
We can do this our way
Its ok
We going to have a party
So when you take it to the left
And you take it to the right
This is what we do….oh…. ohooh!
Chorus!
Let me see you all do that dance
Do that dance uh!
Do that dance, do that dance uh!
Lets do that dance, do that dance uh
Do that dance, do that dance…. Now
Get squared!
Verse2
Now throw your hands in the air
Wave it like you just don’t care
Can I get a witness…. eh!
I know say you like that
Cos, when we dey for town, we dey
Rock everywhere…,
Every body step to this
Some dey ask wetin be this, I say
(Adage and chorus)
(Rap)
When I hit da flow
Chicks the show
P-squared see us we are about to blow
The reason why we are still in this game
Two brothers going further we are still the same
For those of us who are new in this game
When you see them p-square don dey kolo
Clap your hands when you see p-square
And tell your friends they are getting squared
Cos, we call it square dancing
No need for romancing
Jump and keep bouncing

Hip and keep poping
Anytime you see us do that dance
Let me see you all do that dance
I say.
(Chorus and adage)

Every body get squared-get squared
Get squared….lets get squared(2xs)
(Chorus 4xs)
Every body get squared[/center]
[/center]
kateflow (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #711 on: March 16, 2007, 04:43 PM »

thats my boy
naijia 4 (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #712 on: March 16, 2007, 04:45 PM »


This na Temptation!
I say this na Temptation!
Wit ah little confusion!
Infatuation!, Oh Lord.

All my friends dey call me numba ten,
Cus I dey play like Okocha,
Dey score like [, ],
Honey be good, no start weytin wey you no go fit to finish,
I no fi judge Finidi, Oh Oh!
I cannot deny it,
Cus I dey see you dey eye me,
Something been dey bite me,
Now how can I go on n hurt my wifey,
Girl can't you see

When I sleep its you,
When I dream its you,
When I weep its you,
When I eat its you,
Anything I do why must it be you,
Girl can't you see its true,
You dey make me dey go,
(Oh, Oh, Oh, Oh, O, Uh Oh, Oh Oh)
Even though e dey wrong,
I dey feel like to go
I'm sorry my wifey, she dey make me dey go
The feeling is so strong,
I dey feel like to go,
Oh o This na Temptation!

This na Temptation,
Wit ah a little confusion, Oh Lord

I been dey try make I rush,
Wen our body brush,
Oh girl I was Tempted to Touch (Tempted to Touch),
But there was nothing I could do,
I just became a fool,
Eh, na weytin man go do,
Girl I no mind make it rain on me (on me),
I'll give it to you and you'll give it to me,
Girl it strikes like a Thunder dey make me dey wonder,
No Wonder

When I sleep its you,
When I dream its you,
When I weep its you,
When I eat its you,
Anything I do why must it be you,
Girl can't you see its true,
You dey make me dey go,
(Oh, Oh, Oh, Oh, O, Uh Oh, Oh Oh)
Even though e dey wrong,
I dey feel like to go
I'm sorry my wifey, na she dey make me dey go
The feeling is so strong,
I dey feel like to go,
This na Temptation!
My Brother
This na Temptation (x2)
Wit ah little confusion, Oh Lord

For this type of game,
Wey we go play,
No Regard!, No Regard!, for this na Temptaion

When I sleep its you(na wit you),
When I dream its you(na only you),
When I weep its you(nobody else) ,
When I eat its you(na only you),
Anything I do(AM)
why must it be you(Oh Lord),
Girl can't you see,
You dey make me dey go,
(Oh, Oh, Oh, Oh, O, Uh Oh, Oh Oh)
Even though e dey wrong,
I dey feel like to go
I'm sorry my wifey, na she dey make me dey go
The feeling is so strong, body so strong
This na Temptation! my sista
This na Temptation!,
I'm sorry my wifey,
I dey feel like to go,
No Regard, No regard,
Tyhessia (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #713 on: March 17, 2007, 07:40 PM »

I am a Twin Also.
I love P-Square!!!.

PSquare-GetSqaured-CD.jpg
* PSquare-GetSqaured-CD.jpg (0 KB - downloaded )
oyinboaja
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #714 on: March 29, 2007, 02:26 PM »

na wa oh
kellorah (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #715 on: April 27, 2007, 06:49 PM »

Quote from: naijia 4 on March 16, 2007, 04:45 PM
All my friends dey call me numba ten,
Cus I dey play like Okocha,
Dey score like [, ],
*RONALDINHO*  Wink
kellorah (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #716 on: April 27, 2007, 06:50 PM »

Quote from: naijia 4 on March 16, 2007, 04:45 PM
I no fi judge Finidi, Oh Oh!
*i no be George Finidi*  Wink
naijia 4 (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #717 on: May 09, 2007, 03:42 PM »

skeen luk what ere lol im jokin k
Cheesy Grin Cheesy Grin Cheesy Grin Cheesy Grin Cheesy Grin Cheesy Grin Cheesy Grin Cheesy Grin Cheesy Grin
white`Nkem (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #718 on: May 10, 2007, 07:01 PM »

Hey there! I am soooooooooo crazy about P-Square's "Say your love" but i couldn't find the lyrics online,  can anyone help me please?!?!?! I listen to it from morning to evening and simply can't get enough of it!!
lexyflexy (m)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #719 on: May 10, 2007, 11:28 PM »

This one wey be say na only girls dey reply this tyme,  hope say una no get hidden agendas (na questions l ask)
Jesqueen (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #720 on: May 26, 2007, 01:21 PM »

Yall~is there anyone who knows the lyrics of "Say your love"?plzplzplzplzplzplzplzplz Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry
candylips (m)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #721 on: June 03, 2007, 08:39 PM »

hmmmm
Islander (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #722 on: July 12, 2007, 02:04 AM »

So that's who they are,  Ok,  Me likey them bad bad bad./

I first heard their track "busy body" in a Nollywood Movie,  Man I was wining for my great  great great grandma right down to me Grin Grin Grin Grin.

Those boys are indeed talented,
9ja4eva (m)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #723 on: July 27, 2007, 04:42 PM »

Na them get Nigeria muzik oh.

Naija*gal (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #724 on: July 27, 2007, 05:28 PM »

i like their music but dislike them
9ja4eva (m)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #725 on: July 28, 2007, 05:58 AM »

Dem dey make things bubble oh for naija
lexyflexy (m)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #726 on: August 06, 2007, 07:28 PM »

Dat was then,
9ja4eva (m)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #727 on: August 07, 2007, 05:16 AM »

I mean in d present
lexyflexy (m)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #728 on: August 28, 2007, 12:43 PM »

Iro nla
9ja4eva (m)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #729 on: August 29, 2007, 02:30 AM »

Na true oh
magneto (m)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #730 on: September 14, 2007, 11:00 AM »

Quote from: Jesqueen on May 26, 2007, 01:21 PM
Yall~is there anyone who knows the lyrics of "Say your love"?plzplzplzplzplzplzplzplz Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry

<guitar playing>. . . . na todaaaayyyy! e don tey, girl u know say meeee i no dey lie (this is what u said to me, what u said to me)

<chorus>. . . . u say your love no lie, u say your feelings no dey die
                       see me girl i dey cry, heyaaa oh noooo!
                       u say your love no dey die oooh, see me girl i dey cry
                       tell me which kind life be this, na today? heyaaa e don tey

<verse 1>. . . . u say your love no dey lie, e don tey (e don tey)
                        make u tell your friends wetin dey (na today)
                        girl u know say meeee i no dey lie (this is what u said to me, what u said to me)
                        she been talk say we go spend our lives together
                        she like me pass her own mother, she prefer me pass her own father
                        my brodas tell me which kind lie be this (na today, heyaaa e don tey)
                        the very day that i saw u, girl i knew that u were a player
                        cus u want to break my heart n turna me upside down
                        girl u know say meeee i no dey lie (this is what u said to me, what u said to me)
                        girl anytime wey i dey wit u, girl i feel say u be witch o
                        make u get out out of my sight, make u find your way
                        tell me which kind life be this, na today? heyaaa e don tey

<chorus>. . . .

<verse 2>. . . . na d same girl wey i see inside my best friend motor. . . oh no, no be so
                        girl i don't need an explanation girl why u dey hallaa aii, (tell me really 
                        why u dey halla)
                        dey talk say?who say?she said that? now she say that, psquare don't say that
                        my brodas tell me which kind lie be this, she don kolo
                        i swear nobody could believe it girl, no be so o
                        the very day that i saw u, girl i knew that u were a player
                        cus u want to break my heart n turna me upside down
                        girl u know say meeee i no dey lie (this is what u said to me, what u said to me)
                        cus anytime wey i dey wit u, girl i feel say u be witch o
                        make u get out out of my sight, make u find your way
                        tell me which kind life be this, na today? heyaaa e don tey

<chorus>. . . .
                       
 < rap> . . . . .  uh. . . uh. . . uh. . .
                       what sort of a life is this, which kind life wey be this
                       wey someone go dey face trouble, dey hussle, dey bubble for jungle
                       no be for double, na d same girl wey i hussle, na she be trouble
                       who be that babe wey dey fumble, make she go sef
                       why, why, why i go cry when i dey try. . she dey lie say her love no dey die
                       (heyaaa)
                       so now baby tell me who dey lie (heyaaa)
                       make i tell u wetin i get for my mind baby
                       girl, wetin i do u, i dey try to let u know say i like u pass my mama
                       e yo that was then, but now girl i don't need u no more
                       make u go i don't need u no moreeee oo

<chorus>. . . .
                     
                      girl, wetin i do u, i dey try to let u know say i like u pass my mama
                      (make u tell me where i go wroooonnngg)
                      girl, wetin i do u, make u go i don't need u no moreee oo
                      (because this is what u said to me, what u said to me!)
                      girl, wetin i do u, i dey try to let u know say i like u pass my mama
                      (u say your love no dey lie! u say your feelings no dey die!)
                      girl, wetin i do u, make u go i don't need u no moreee oo
                      (see me girl i dey cry! make u give me one reason why!)
                     
                       girl i go die ooo ooo. . .  eh! eiye eiyeee oh nooo!

<chorus in background till fade. . . .>

                      u say your love no dey lie! u say your feelings no dey die!
                      see me girl i dey cry! make u give me one reason why!
                      girl i go die ooo ooo. . .    eiye eiyeee oh nooo!

                      eiye eiyeee oh nooo!. . . why u dey lie eeeeh ooh!
                      heyaaa. . .     heyaaa. . .

                       
falox (m)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #731 on: September 15, 2007, 12:30 PM »

Hey i have been feln those guys since i got to know then in 2003.They are3 making us proud (i cannot deny it, as i dey see u dey eye me sometin dey bit me)
mailmalc (m)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #732 on: September 24, 2007, 02:58 AM »

@magneto

Cum back nd do more battles oooo

so many people feelin ya
femi100 (m)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #733 on: September 24, 2007, 08:26 PM »

While i like Psquare, there is another group coming up from the underground in Nigeria that i have just found. They are called De Indispensables.They are not like Psquare but they sound really good. When i checked out their myspace. I also found out that they have just recorded a song with Grammy award star from Black Uhuru called Junior Reid. ''The One blood and this is why am hot guy'' does anybody know them?
9ja4eva (m)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #734 on: September 26, 2007, 12:36 AM »

P - Square na baba
Emad (f)
Re: P-Square: Peter & Paul Okoye
« #735 on: December 13, 2007, 10:02 AM »

Can some one please give me the P-Square website
i tried the www.psquareworld.com
but it did not seem to give me the website
 What Are You Listening To Right Now?  'You Are My African Queen' lyrics (2face Idibia)  Page 2
Pages: (1) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Jobs (2) Career Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.