|
ofokasibe
|
LOL @WIZKID NA ME BE SENIOR PREFECT FOR HERE, ABI U WAN MAKE I PUNISH U TOO SMALL???  MAKE I FIND THE SONG OF ONE K-M WEY DISS U  .WEY THE LINK SEF??
|
|
|
|
|
|
da-whizkid (m)
|
04ka, shey u know say since i come nairaland i nor dey find trouble? @lalaboi no. One answer na 2face - Thank you Lord(face to face album). oya tell me the rest. i dey wait
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
'''plus yous a hater like nairaland ,am a grand buy a house next to the ibrus so we can share money views?''' Illbliss - WHo u be
|
|
|
|
|
|
soso boy
|
Illbliss - WHo u be
go home phsycho
|
|
|
|
|
|
nisot23 (f)
|
who knows this one je ka lo(2ce) ki lon duro de(2ce) ma ke kenibodi(anybody) so fun e ko ma tele mi o(mi o) make u follow me,
clue:as black as ______________
|
|
|
|
|
|
1honeybee
|
make you follow me bumper to bumper
ARTIST: Wande Coal
TITLE: bumper to bumper
|
|
|
|
|
|
1honeybee
|
I don’t wanna be no super star I don’t wanna buy no fancy car No champagne no caviar If i don’t have you my heart is ----------
|
|
|
|
|
|