|
Eemeekaa (m)
|
Hey guys,which kind place dis wod dey turn into how a whole d'banj go dey tink of rape when 1,999 eva ready girls dey 4 im disposal. Guys make GOD save us o mmmh.
|
|
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
CHEI C BOGUS LIE 
|
|
|
|
|
|
lagerwhenindoubt (m)
|
Did he rape a guy!?  dude that is sick,
|
|
|
|
|
|
Eemeekaa (m)
|
Lagerwhenindoubt abeg leave the guy,abi wetin u espet 4rm pesin wey im lips don dey ton black 4rm gbana wey im dey smoke.
|
|
|
|
|
|
sam-smart
|
Give us the source please, can't belive this!
|
|
|
|
|
|
sam-smart
|
Give us the source please, can't belive this!
|
|
|
|
|
|
sam-smart
|
Give us the source please, can't belive this!
|
|
|
|
|
|
tpiah
|
source? 
|
|
|
|
|
|
donjon
|
Sure dis guy is not dbanj himself? Test public reaction to a rape scandal, b4 he does it?
|
|
|
|
|
|
nigboy (m)
|
This is just a rumor
Tell us the source for this news
|
|
|
|
|
|
nigboy (m)
|
This is just a rumor
Tell us the source for this news
|
|
|
|
|
|
faakay (m)
|
@OP Hey guys,which kind place dis wod dey turn into how a whole d'banj go dey tink of rape when 1,999 eva ready girls dey 4 im disposal. Guys make GOD save us o mmmh.
FUCKING LIER!!
|
|
|
|
|
|
puskin
|
E b like say na U wey D'banj rape
|
|
|
|
|
|
puskin
|
E b like say na U wey D'banj rape
|
|
|
|
|
|
theolar
|
I hope dis is not 2 rubbish his image.pls check your source
|
|
|
|
|
|
Obonbo
|
dis is the lie of d century,awon detractors dbanj are at work.am sure d guy was set up,i no believe
|
|
|
|
|
|
deb (m)
|
How dbanj go rape with all the babes in town contesting for his , fill in d gap olodo 
|
|
|
|
|
|
Oluschenco (m)
|
Some people cannot do without rumour
|
|
|
|
|
|
deyg (m)
|
den y r day calld naijirians.amuse it was true.do u thinck he will do such a thing.
|
|
|
|
|
|
e-planner
|
What do you want to gain from destrying someone else's image, be careful.
|
|
|
|
|
|
Cruz-gee (f)
|
Some pple dey carry rumour say D'banj rape person? Oloun maje, Oloun maje, Oloun maje, Oloun maje, ko mani baje ooooooooooo. I beg u pple to leave the guy alone pls.
|
|
|
|
|
|
doctor c (m)
|
 2 tink ple wil feed on such news,
|
|
|
|
|
|
PurestBoy (m)
|
Hey guys,which kind place dis wod dey turn into how a whole d'banj go dey tink of rape when 1,999 eva ready girls dey 4 im disposal. Guys make GOD save us o mmmh.
Hey guys,which kind place dis wod dey turn into how a whole d'banj go dey tink of rape when 1,999 eva ready girls dey 4 im disposal. Guys make GOD save us o mmmh.
Post the source of face your spare part shop
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|