Nigerian Pidgin Internet Slangs

Welcome. Please Login, Register, Or Activate! 
type your username and password to login
Date: November 24, 2009, 10:52 PM
432111 members and 299082 Topics
Latest Member: kubiatumoh
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  General | Welcome (Moderator: dani1luv)  |  Nigerian Pidgin Internet Slangs
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Nigerian Pidgin Internet Slangs  (Read 7074 views)
server34 (m)
Nigerian Pidgin Internet Slangs
« on: June 09, 2009, 03:03 PM »

My peoples,

Make una read this list o. E don reach time wey we, as origina Niaja
peoples go stop to dey use abreviations like LoL, LMAO, LMAOROTF, BRB,
WAS, etc etc. When we fit dey use abreviation for our own exceptional
street lingua.

why?

1. your at work and your chattin, no amount of spyware and things go bother
you, u go still fit yab your boss NS(nothin spoil) whilst u still dey
answer the mugu YB (Yes Boss).



2. Since our slangs are non-tribal, who knows, maybe this will furthher
foister the bond one a ONE NAIJA, especially since its written and thus
there's no chance of Danjuma pronouncing anything hillariously.



3. Hey, why not, I'm sure it'll be fun learnin and more fun
indoctrinating others too.NLT (I shant translate this). As my brother
Prince would say; Is a hell of Lingua.



So peoples, LGT!



1. LWKM - Laugh wan kill me
2. LWKMD - Laugh wan kill me die
3. MIDG - make i dey go
4. WGYL - we go yarn later
5. IGA - I gbadun am
6. ICS - I can't shout
7. DJM - Don't jealous me
8. WBDM - Who born d maga
9. UDC - U de craze
10. NUS - Na u sabi
11. WSU - who send u
12. OSABZ - over sabi
13. ITK - I too know
14. WDH - wetin dey happen
15. NDH - nutin dey happen
16. FMJ - free me jo
17. BBP - bad bele people
18. HUD - how u dey
19. WKP - waka pass
20. BBG - baby girl
21. KKL - Kokolette
22. MML - mamalette
23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)
24. NTT - Na true talk
25. IKU - It koncain u?
26. NDM - no dull me
27. LGT - let's goo there
28. IFSA - I for slap am
29. IGDO - I go die o
30. YB - Yess boss
31. NLT - No long thing
32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)
33. CWJ - carry waka jorh
34. WBYO - wetin be your own
35. U2D - U 2 do
36. U2DV - U 2 dey vex
37. MKG - maka gini?
38. WSDP - who send dem papa
39. INS - i no send
40. INFS - i no fit shout
41. WWY - who wan yarn
42. NBST - no be small thing
43. NWO - na wah oooooo
44. NMA - no mind am
45. MIHW - make i hear word
46. NBL - no be lie
47. NB? - na beans?
48 wd - wetin dey
49. UNGKM - u no go kill me
50. o2s - omo 2 sexy
Ijebu_Gal (f)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #1 on: June 09, 2009, 03:22 PM »

9ice one
Tayo-UK (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #2 on: June 09, 2009, 03:27 PM »

IGA  Grin
ohaechesi (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #3 on: June 09, 2009, 03:28 PM »

i feel u sha, more greese to your elbow
badman (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #4 on: June 09, 2009, 03:35 PM »

nice one NBL lwkm  Grin
platinumnk (f)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #5 on: June 09, 2009, 03:37 PM »

9ice
Fancier
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #6 on: June 09, 2009, 03:38 PM »

   

  UMSD: u make sense die Grin Grin Grin
iice (f)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #7 on: June 09, 2009, 03:41 PM »

LWKMD Grin Grin
biola44 (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #8 on: June 09, 2009, 03:41 PM »

u 2GB! Wink
Emperoh (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #9 on: June 09, 2009, 03:44 PM »

TONA-this one na authe!! Cool Grin
joobreel (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #10 on: June 09, 2009, 03:45 PM »

Beautiful piece there. IGT (i go try) cram the 50
Nezan (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #11 on: June 09, 2009, 03:49 PM »

IGUB- I Gbadu You, Brother
Ziggy_mama
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #12 on: June 09, 2009, 03:50 PM »

  . . . lwkmd   Grin Grin Grin Grin Grin (Laugh wan kill me die) Grin


                 Cool Cool
dejiariyo
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #13 on: June 09, 2009, 04:00 PM »

modenine started all this rubbish on his facebook page am happy pple are now using it as day to day words lol
argent (f)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #14 on: June 09, 2009, 04:02 PM »

LWKMD  Grin Grin Grin
ayobase
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #15 on: June 09, 2009, 04:05 PM »

TLNJB- Ta lon Jabo.
TNTLN- Tan Ta La Ni
mayrho (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #16 on: June 09, 2009, 04:12 PM »

INC - I nefa  chop
UDC - U don chop
IDH - I dey hung
UDC - U dey crase
Busy_body (f)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #17 on: June 09, 2009, 04:12 PM »


Buahahahaha INFS Grin Grin Grin
Jarus (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #18 on: June 09, 2009, 04:14 PM »

Quote
thus
there's no chance of Danjuma pronouncing anything hillariously.
This itself is hilarious  Grin
bandely (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #19 on: June 09, 2009, 04:14 PM »

NBSM (No be small thing)  Grin
You try
solosimple (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #20 on: June 09, 2009, 04:20 PM »

TONA-this one na authe!! Cool Cool
JAZES (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #21 on: June 09, 2009, 04:24 PM »

LWKMD,  Grin Grin Grin
agabaI23 (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #22 on: June 09, 2009, 04:24 PM »

lwkmd
yeswecan
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #23 on: June 09, 2009, 04:36 PM »

lwkmd
Godalone (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #24 on: June 09, 2009, 04:55 PM »

LWKMD

Nice one
proudly9ja (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #25 on: June 09, 2009, 05:02 PM »

we suppose start our own pigin dictionary!
kamalydeen (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #26 on: June 09, 2009, 05:08 PM »

LWKMD
nice thing i love it
timmy7 (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #27 on: June 09, 2009, 05:11 PM »

LWTMFKP Grin Grin (laugh wan treat my f**k up) Grin
9ja4eva (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #28 on: June 09, 2009, 05:22 PM »

IGA

LWKMD


Correct i go dey use those slangs.


We dey Rebrand Naija, LWKMD
Deep Soul (f)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #29 on: June 09, 2009, 05:31 PM »

@Server

You sha get time o! Did u actually make all up.

You No Get Work - YNGN  Grin
9ja4eva (m)
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #30 on: June 09, 2009, 05:43 PM »

You Wan Kill Am ----------------- YWKA/UWKA
1honeybee
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs
« #31 on: June 09, 2009, 05:47 PM »

this is fantabulous, i like Wink
 (Picture) Captivating Eyes or Not?  Can A Condom Protect One From The Effect Of Magun?  Celtel Changes Name To 'Zain Nigeria Ltd'  Page 2
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 


Sections: Autos/Cars (2) Jobs/Vacancies (2) (3) Career Talk Education General(2) Politics Romance Computers Phones Travel
Sports Fashion Health Religion Celebrities TV/Movies (2) Music/Radio (2) Books Webmasters Programming

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa. See also: Nairalist Classified Ads
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.