|
DON FASZY (m)
|
Studio CFR brian diagram illustration
dis guy na sciencist?
see wetin brain dey calculate morning and night
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
lol. . i like how u bolded the 419. .lol says a lot. 
|
|
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
na me post thread? 
|
|
|
|
|
|
romsky
|
na brian abi brain?
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
whatever, same letters. did u make a mistake?
|
|
|
|
|
|
DON FASZY (m)
|
@ romade
since u no sabi use dictionary
check your english regsiter, wey u dey use go meeting for underbridge
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
copy copy make me pass.
|
|
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
sorry your puny little brain missed that; was talking to u. 
|
|
|
|
|
|
romsky
|
don faszy neva hia shout louder
|
|
|
|
|
|
DON FASZY (m)
|
@lysaa
hmm, u b correct person
|
|
|
|
|
|
romsky
|
no 1da ya shit & spit no get control again
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
don faszy neva hia shout louder
lmao, na u echo louder.
|
|
|
|
|
|
romsky
|
faszy forgot his hearing aid at home
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
ok ty. But have u ever bn a town crier? that work fit pay u well.
|
|
|
|
|
|
donsponky (m)
|
don fazy dey hear after 10 min 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
u have said it!
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
confirmed
@don wazzie lol
|
|
|
|
|
|
|
|
Lolabbey
|
hmmm matrimony i lyk ya merix
|
|
|
|
|
|
lysaa2
|
yes na, matrimony as confirmation is one of the sacraments
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
tell that to the wind
;d
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
lysaa2
|
na pple l;ike u dem for dey ban for spamming. 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
is that your expectation??? lol
u must be embittered and terribly disappointed
|
|
|
|
|
|
sexyLeamon (f)
|
so studio have become Studio Cfr? interesting
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
your darling studio419
|
|
|
|
|
|