|
DemKay (m)
|
ahhh, we still dey my area? oldies??? E good oh!!!!!!!!! TALKIN ABOUT OLD SKOOLS, WILL LIKE TO REQUEST FOR MAINTAIN, I BEG ANYBODY WIT "NI BO LAN GBE LO", "DOMITILA", CATCH COLD" "LIVE IN INDIA" "ALO" SHLD PLZ LOAD, 2 GET DIZ 4 MKT NA DIE, TANX IN ADVANCE
http://www.esnips.com/doc/34c945ec-a32c-4e28-a3be-b3b2d3ab0731/Maintain---Blah! (Otherwise known as Bo La W ah! = Blah!  ) http://www.esnips.com/doc/3375847e-43f7-406c-93b5-7664990dd308/Maintain---I-Catch-Coldhttp://www.esnips.com/doc/5d4cef14-dcc9-4fc7-bec9-a34bfecf7a37/Maintain---Live-In-Indiahttp://www.esnips.com/doc/999b9dca-0b7e-4093-93cd-15b6570eded1/Maintain---Alo-(Story) bodiebaba, I still dey await ya magik oh, no miss am 4 ya paddy, meeennnn!!! Ahhhhhhh, NAIJA!!!!!!!!! 
|
|
|
|
|
|
DemKay (m)
|
Bad guy. . .padi mi demkay lol. , .But you forgot one thing. . . . You did not enable download!  Mo gbe!!!!!!!! I jus' join eSnips (as Animi don pafuka) so I no sabi all de angles for hia. Ibeg Lalafada, teach me how to enable download b4 "Naija Music Thread" people start to dey shepe 4 my head! 
|
|
|
|
|
|
beeola (m)
|
tripple gbosa for u jare, gbogbo tuwale fun e demkay,your head is there ofakasibe yama yama, thanx so much
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
No probs baba. . . .NA old skool we dey now oh lol. . . .make we celeb old naija small lol
Just got to the folder. . . .at the end of the file, you go see edit details. . . .then scroll down and check a box that enables downlaod. . . .!
You go do am for every song wey u get ni oh lol. . . .
|
|
|
|
|
|
DemKay (m)
|
tripple gbosa for u jare, gbogbo tuwale fun e demkay,your head is there ofakasibe yama yama, thanx so much
Na so e suppose be, nothin' spoil, I dey 4 u as u sef dey for me! You go do am for every song wey u get ni oh lol. . . .
Fada, 4 everi song??@!@??? Carpel Tunnel don dey catch me oh!!!!! 
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
Mehn. . . .my head dey swell for that maintain tunes oh. . . .Demkay is now 6star general on this thread! lol . . . .
|
|
|
|
|
|
mbulela
|
bros you too much. thank you for all the links. may your light never fade.
|
|
|
|
|
|
mbulela
|
Mehn. . . .my head dey swell for that maintain tunes oh. . . .Demkay is now 6star general on this thread! lol . . . .
then you be 5 star general. no be naija type of general o! wey get peppersoup and stout belle. your own you don go war and conquer.
|
|
|
|
|
|
mbulela
|
i beg who fit tell me how to download these eSnips and save am on my system. i beg help my ignorance.
|
|
|
|
|
|
ofokasibe
|
i can bet that nobody in here can get esse agesse peppersoupe ! @lalaboi u mean u dont have all those maintain songs in your folder , no fall my hand o. u 16 star mafiaoso nairaland general?  if yall are talking about old school naija songs ie for remedies maintain era backwards , the thing pafuka for my pc, just ask and u shall be given .  anybody that can get zaaki azzay - yara (maman shaka remix) and esse agesse peppersoupe mama and sleeping open eye i will give u N5000 or 50 pounds.  no joke.
|
|
|
|
|
|
|
|
beeola (m)
|
pls i nid some ALEX o songs, and i trust my demkay 2 get mi some
|
|
|
|
|
|
DemKay (m)
|
pls i nid some ALEX o songs, and i trust my demkay 2 get mi some
http://www.esnips.com/doc/9d772306-4025-49ee-990c-358be65b4a9b/Alex-O---Celebrate your x-appeal -gbesileti now being uploaded .
ofokasibe, I still dey wait x-appeal oh! Anyone get any of ma oldies? I go be ya paddy fer life! Gba!!! 1. Esse Agesse - Back To The Basics 2. Esse Agesse - Bendel Girl In Lagos 3. Daniel Wilson - 999 4. Orlando Owoh - Kangaroo 5. Dizzy K Falola - Baby Kilode 6. Xappeal - Omo Ri Ise 7. Orlando Julius - Jaguar Nana (English Version sha) 8. Femi Kuti - Search Yourself 9. Kris Okotie - What was the name of his popular song back in the day again? Lyrical Weree! NAIJA!!
|
|
|
|
|
|
bodieb2005 (m)
|
Demkay,
Its so dam slow and difficult uploading in naija,but because na u ,managed 4 of your selections,
1) Orlando Owoh - O Kangaroo-----------------http://rapidshare.com/files/261869708/O_Kangaroo.mp3 2)Dizzy K Falola - Baby Kilode-------------------http://rapidshare.com/files/261869703/Baby_Kilode.mp3 3)Orlando Julius - Jaguar Nana-----------------http://rapidshare.com/files/261869707/Jagua_Nna.mp3 4)Kris Okotie - I Need someone ---------------http://rapidshare.com/files/261869706/I_Need_Some_One.mp3
try the rest when i come back
PLEASE anyone that wants oldies, i can only upload a track at the moment till i come back
and talking of coming back ,all ya sit tight ,have some scarce oldies that i just ripped off from those old LPS
Spoil u all when i come back
|
|
|
|
|
|
AfroCynic
|
May I please have 'Olo mi' I do not know whom it is by,
|
|
|
|
|
|
DemKay (m)
|
Demkay,
Its so dam slow and difficult uploading in naija,but because na u ,managed 4 of your selections, try the rest when i come back PLEASE anyone that wants oldies, i can only upload a track at the moment till i come back and talking of coming back ,all ya sit tight ,have some scarce oldies that i just ripped off from those old LPS Spoil u all when i come back
Bodiebaba, u be BAAAAADMAN!! aka Alaye Fada!! Nice ones, men, Thanks! I dey 4 u anytime!!!
|
|
|
|
|
|
mbulela
|
demkay, i beg help me with TRUE LOVE. it is in the same album as Omolakeji, the duet with Lemi Gariokwu. thank you in advance.
|
|
|
|
|
|
drn0 (m)
|
THANKS A BUNCH DEMKAY 4 DROPIN DOSE MAINTAIN JOINTS 4 ME GOD BLESS YA BRODA, BUT GOT A PROBLEM WIT DIX ESNIPS SITE O. AND I THINK I AM D ONLY 1 COZ NOBODY DEY COMPLAIN ABOUT DOWNLOADING 4ROM D SITE. WENEVA I TRY DOWNLOADIN ANY SONG FROM D SITE, IT REDIRECT ME TO DOWNLOAD AN IMESH APPLICATION SOFTWARE AND NOT D REQUESTED SONG, PLZ ANYBODY KNOW D WAY OUT OF THIS MESS?

you clickn the wrong download link. . .hol on make i show u
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
THANKS A BUNCH DEMKAY 4 DROPIN DOSE MAINTAIN JOINTS 4 ME GOD BLESS YA BRODA, BUT GOT A PROBLEM WIT DIX ESNIPS SITE O. AND I THINK I AM D ONLY 1 COZ NOBODY DEY COMPLAIN ABOUT DOWNLOADING 4ROM D SITE. WENEVA I TRY DOWNLOADIN ANY SONG FROM D SITE, IT REDIRECT ME TO DOWNLOAD AN IMESH APPLICATION SOFTWARE AND NOT D REQUESTED SONG, PLZ ANYBODY KNOW D WAY OUT OF THIS MESS?
http://www.youtube.com/v/kH8aWBgiEBI&hl=en&fs=1&" type="You have to be registered on esnips yeh. . . .
|
|
|
|
|
|
yodee
|
please does any1 have lade by djinee and mi?
|
|
|
|
|
|
DemKay (m)
|
Lala, u get "Kondo - Da Grin"?
|
|
|
|
|
|
mbulela
|
demkay, i beg help me with TRUE LOVE. it is in the same album as Omolakeji, the duet with Lemi Gariokwu. thank you in advance.
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
Guys pls i need life in d zanga by durella
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
DemKay (m)
|
Thanks baby girl, I owe you one 
|
|
|
|
|
|
DemKay (m)
|
demkay, i beg help me with TRUE LOVE. it is in the same album as Omolakeji, the duet with Lemi Gariokwu. thank you in advance.
Paddy mi, maa binu o, I can't explain how I missed your post 2 times, na old age cause am http://www.esnips.com/doc/699b06d7-2d7e-4759-879c-4b81238cf17f/Danny-Wilson---True-Love-Feat.-Lemi-GariokwuMoving from old skull to nu skull, anybody fit hook "AwonKay" up with these tracks: - Kel - Turn By Turn Feat. YQ & Wizkid
- Knighthouse - Ijinle Pam Pam Feat. Kel, eLDee et al
- Adol - Kilowase Ni Parti
- Ajuju - Number 1 Fan
- K-Solo - Kama Salo Feat. Da Grin, Konga et al
- Owen Gee - Pari Popo Feat. Da Grin
- Lord of Ajasa - Igboro Feat. K-Solo & Pasuma
- Zdon Paporella - My Time Feat. Nigga Raw
Ahhhhhhhh! Naija Tun De!! NAIJA DON COME AGAIN!!! Easy, Motion, Tourist 
|
|
|
|
|
|
mbulela
|
Paddy mi, maa binu o, I can't explain how I missed your post 2 times, na old age cause am http://www.esnips.com/doc/699b06d7-2d7e-4759-879c-4b81238cf17f/Danny-Wilson---True-Love-Feat.-Lemi-GariokwuMoving from old skull to nu skull, anybody fit hook "AwonKay" up with these tracks: - Kel - Turn By Turn Feat. YQ & Wizkid
- Knighthouse - Ijinle Pam Pam Feat. Kel, eLDee et al
- Adol - Kilowase Ni Parti
- Ajuju - Number 1 Fan
- K-Solo - Kama Salo Feat. Da Grin, Konga et al
- Owen Gee - Pari Popo Feat. Da Grin
- Lord of Ajasa - Igboro Feat. K-Solo & Pasuma
- Zdon Paporella - My Time Feat. Nigga Raw
Ahhhhhhhh! Naija Tun De!! NAIJA DON COME AGAIN!!! Easy, Motion, Tourist  may your light never fade. o se.
|
|
|
|
|
|
|
|
Genuflect (m)
|
Abeg can anybody hook a brother up with Desperado Alanta
|
|
|
|
|
|
|
|