|
Hoh-Dee (m)
|
What's d request? I rep IB (Mokola)  hehe, ole nu,i do come there to change ma Dollars when i dey IB, bt na Oluyole Estate(Ring road) me dey stay ma request-- i knw no mayb u sabi 1 dude wey then dey call T-ICE dnt knw if am correct thoughna d guy get dis song--E so'badan tht song even break into lagos marketEko Fm one jam am die then.
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
Is there no oda sites 1 can download music wit ease on mobile apart frm esnips, aimini and shit?
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
hehe, ole nu,i do come there to change ma Dollars when i dey IB, bt na Oluyole Estate(Ring road) me dey stay
ma request-- i knw no mayb u sabi 1 dude wey then dey call T-ICE dnt knw if am correct though na d guy get dis song--E so'badan tht song even break into lagos market Eko Fm one jam am die then.
Na sabo me dey change $$  The guy name na T-IZZE I've got his album, i will upload the song for you soon Have u listened to KonKorsion and Threnody by T-IZZE?
|
|
|
|
|
|
Hoh-Dee (m)
|
Na sabo me dey change $$  The guy name na T-IZZE I've got his album, i will upload the song for you soon Have u listened to KonKorsion and Threnody by T-IZZE? hehe, nohin do u now, i dey enter wella get sum crazy dude wey dey sell phone lik mad ova there u knw say dem sabi thief phone too muchthts place na anoda world entirely @ d guy i knw sabi say na T-IZZE, i jst knw say na ZZZZZ end him name @ konkorsion tht song is crazy, if i still fit rememba d chorus goes, bi ata, bi iyo, bi efo, bi ewedu bi omi, bi ogbede, ko le lo naa wa yi mon oya yi mon, yi mon ahhh naa ba yi mon, i try rite? 
|
|
|
|
|
|
DemKay (m)
|
I beg, anyone fit hook me up with "Redemption Song" by The Pulse?
Easy, Motion, Tourist.
|
|
|
|
|
|
babasmallz (m)
|
abeg who has bi ban ke - asa???
|
|
|
|
|
|
|
|
ofokasibe
|
@hoh dee and khanye you ibadan boys should go and do your catching up in molete ., make una upload baba ibadan songs i beg !
|
|
|
|
|
|
babasmallz (m)
|
lol at babakekere dude aeg can u post it somewhere else dat site thingy is aktin funky pls!
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
@hoh dee and khanye you ibadan boys should go and do your catching up in molete ., make una upload baba ibadan songs i beg !
which baba ibadan songs 
|
|
|
|
|
|
Hoh-Dee (m)
|
@hoh dee and khanye you ibadan boys should go and do your catching up in molete ., make una upload baba ibadan songs i beg !
go to molete to plan hw to cut your head & use it 4 ritual rite? yeah!! i rep two state--Ib & da same time i rep lekki 4 lagos so shut your f**kin mouth  mayb na baba isale your punk ass wanna ask of, na only baba Ibadan?oni ra nu buruku i knw u gonna com back to cry,bt neva mind i ga your speedy biscuit
|
|
|
|
|
|
ofokasibe
|
@hoh-dee if u rep ibadan and lekki , how come u have washington okokomaiko as your location i guess your a comedy side attraction . omo ibadan oshi
@ANYONE I BEG WHO HAS RASQIE -MALAIKA, DUNCAN MIGHTY -AKA UCHE , AND DANCIA FOR ME , UPLOAD 4 ME PLS! THX
|
|
|
|
|
|
Hoh-Dee (m)
|
@hoh-dee if u rep ibadan and lekki , how come u have washington okokomaiko as your location i guess your a comedy side attraction . omo ibadan oshi
is it a crime to acknowledge where i dey stay wen i dey naija ni huh? o boy u really nid to visit your psychiatric doctor bin a while u went 4 check up  jst dnt wanna act childish lik yo, i would av giv yo da link to ma profile on facebook, take a luk wit ya glasses @ da pic, cuz i knw u av so many disabilities if it b like yo grand-parent no hard filin dog,jst avin fun.aight? backyard  wut do i ga to gain lyin abt where i dey no b Nairaland we dey?  iwo omo jati jati isale eko yi  , u cant jst hold your f**Kin mouth 4 3min, na big disease u av & if u think u funny,nar u arn't u jst a bitch  i knw u stil comin back, bt i still ga your speedy biscuit son.  Do u think i sound mad? nah am not, cuz i dnt always get angry easily wen dealin wit kidsso.i fil marvelous f**kin u up, hi!!!! ma 1 & only punk ass 
|
|
|
|
|
|
X-2-X (m)
|
Phew!! 100 pages and a new thread? Where have I been?
Abeg can any one help with any of these?
Asa - The Place To Be Darey Art Alade feat. 9ice - Style Na Style psquare - dey don kolo oh (wetin dey) Timaya - Iyawo Mi Sound Sultan, 9ice, Lord of Ajasa - Aimo Asiko
Many thanks.
|
|
|
|
|
|
The Sly
|
llboi n others
Omoge by Drae Pls??
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
X-2-X (m)
|
babasmallz, thanks a lot for the Asa. Does anybody want to help with the following?: Darey Art Alade feat. 9ice - Style Na Style psquare - dey don kolo oh (wetin dey) Timaya - Iyawo Mi Sound Sultan, 9ice, Lord of Ajasa - Aimo Asiko
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
go to molete to plan hw to cut your head & use it 4 ritual rite? yeah!! i rep two state--Ib & da same time i rep lekki 4 lagos so shut your f**kin mouth  mayb na baba isale your punk ass wanna ask of, na only baba Ibadan?oni ra nu buruku i knw u gonna com back to cry,bt neva mind i ga your speedy biscuit baba mi no vex, My system crashed and i did'nt back up most of my doc. Just getting some back and i will be upload ya song soon. E'so badan!
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
babasmallz, thanks a lot for the Asa.
Does anybody want to help with the following?:
Darey Art Alade feat. 9ice - Style Na Style psquare - dey don kolo oh (wetin dey) Timaya - Iyawo Mi Sound Sultan, 9ice, Lord of Ajasa - Aimo Asiko
Timaya - Iyawo Mihttp://www.aimini.net/view/?fid=HiYCfFDreH8rDir5GRIS
|
|
|
|
|
|
Caliente (m)
|
I know this is not a 9ja song but I really need the song. I've searched all over for it still can't find it. Anyone please help me. The song is Baby C'mon by Boyz 2 Men It's from the 1997 Evolution album. Thank you!
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
debosky (m)
|
@ lala & mislu 91 much appreciated!! 
|
|
|
|
|
|
jubar007
|
lalaboi pls i nid idcabasa ft 9ice-day by day
|
|
|
|
|
|
just2nice (m)
|
@lalaboi I need Kefee feat. Timaya-Kokoroko
|
|
|
|
|
|
mufasa (m)
|
abeg anybody with Artquake - Alanta o. i ve combed the whole former thread and cant find it. could have sworn it was there at a point.
Oops i found it, so make una bone am. E dey lalaboi business briefcase (that one don pass folder)
|
|
|
|
|
|
Fido Dido
|
YO! PLEASE, could someone hook me up with the following songs: Dare Art Alade - Hey Oh Banky W - Lagos Party (not sure if that's the right tite but it's the main theme). Thanks.
|
|
|
|
|
|