|
yjay (f)
|
@nethanger me?? ashawo?? olorun maje. . . mo ye!!! It sorta reminds me of this girl i met on FB, when we met in person, i didn't really know wht to tell her, so i just said "I'd sure love to kiss you". . .she declined @ 1st, but then i pushed &pushed. . .till she finally agreed to. . I think i still have scars from the kiss on my lips. . i no fit drink hot akamu again. . . Now i know y some ladies aren't good kissers. . .dem dey chop lips instead of the other waylol
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
@net I have a fetish for ladies wif good lipz. .  As i no get werin i go tell am AFTER all the paparazzi n swagger wey we don establish. . .i just talk my mind and she dey form levels, na him i begin spik patua for am. . b4 i could say "Hmmm". . .she tell me say make i kiss am. . D tin dey like sex. . na 7 rounds we go @yjay werin dey happen girlfriend?
|
|
|
|
|
|
sir t (m)
|
@ poster Kiss! kiss!! Kiss! Hmmmmmm. It was not really nice, bt, u know now. mine was in pry sch.It was heavenly(well still very young).But was felt more in my secondary school days, a delta babe, chai  those babes good!!!!! i nvr see !!! lips abusers, u or your partner in crime, who shuld be blamed? I think say two of nna shuld face sharia
|
|
|
|
|
|
nethacker (m)
|
@net I have a fetish for ladies wif good lipz. .  As i no get werin i go tell am AFTER all the paparazzi n swagger wey we don establish. . .i just talk my mind and she dey form levels, na him i begin spik patua for am. . b4 i could say "Hmmm". . .she tell me say make i kiss am. . D tin dey like sex. . na 7 rounds we go @yjay werin dey happen girlfriend?  things dey happen yjay can u see wat your guy posted? 
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
@net i call it "lip service". . you're helping her "wet" her lips wif urs. .  But i dey look face b4 i do "lip service" o. . .
|
|
|
|
|
|
nethacker (m)
|
i 4 fear. 
|
|
|
|
|
|
patwhizkid (f)
|
 |
Re:
« #70 on: June 25, 2009, 02:04 PM » |
|
I nefa kiss b4 o
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
now i feel d need to kiss. . . 
|
|
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
@net
so na u dey run-around wif my woman. . . hmmmmm!!
@pat
a accusations laid b4 u, r dey TRU or FALSE
|
|
|
|
|
|
patwhizkid (f)
|
 |
Re:
« #74 on: June 25, 2009, 02:11 PM » |
|
Hmmmmn, so yu are d one dat raped my lips while i was sleeping ehn
|
|
|
|
|
|
yjay (f)
|
 things dey happen yjay can u see wat your guy posted?  he's obviously 'ving a good time!
|
|
|
|
|
|
denony (m)
|
I can't just recollect my first kiss, and how it's like  It's like i started kissing from my mother's womb thats why am a kissing champion  but i have no one to kiss for long now, what should i do 
|
|
|
|
|
|
patwhizkid (f)
|
 |
Re:
« #77 on: June 25, 2009, 02:15 PM » |
|
Kiss your d.ick!
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
@pat
pls modify your post baby. . did u send d text yet?
@yjay
your lips look cute
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
@denony
Na u b dat guy wey dey cum sell your "noni juice" for dat cafe opposite my offiz
|
|
|
|
|
|
ilosiwaju
|
mo ti gbagbe 
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
ok 4get it den o
|
|
|
|
|
|
patwhizkid (f)
|
 |
Re
« #83 on: June 25, 2009, 02:27 PM » |
|
How do yu mean?
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
@pat. . sorry wrong post. .  text it 2 my mtn
|
|
|
|
|
|
yjay (f)
|
@yjay
your lips look cute
how wld u know? u dont even know wat i look like?
|
|
|
|
|
|
mybad
|
My first kiss was the talk of the town for days cos it really made me grow feathers. However, my best kiss ever was one i got during my NYSC days. It wasn't from a fellow corp member, instead it was one of the locals out there in Bagudo LGA where i served. I can't ever forget it. Talk about getting something where you least expect it. These days, i guess our busy lifestyles has removed the innocence from our ability to show passion.
|
|
|
|
|
|
nne_mak (m)
|
My first kiss was horrible, because i wasnt expecting it, one of my colleages where i was doing my industrial training back then just came to me and unexpectedly forced my lips open with his and it happened for about 5-10 seconds, i was so stunned that i started crying and the guy ran away.
So wat happened next after the cries or during the 2nd kiss 
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
@YJAY
Its either you're a 300 pound whale wif "blowfish" lips, sagging breasts, baggy eyes, blackteeth. . OR The other way round. .
So which 1 iz it?
|
|
|
|
|
|
patwhizkid (f)
|
 |
Re
« #89 on: June 25, 2009, 02:46 PM » |
|
Ok, i'll do
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
fanx babe. . you're a 
|
|
|
|
|
|
patwhizkid (f)
|
 |
Re
« #91 on: June 25, 2009, 02:55 PM » |
|
. . .?
|
|
|
|
|
|
v3nom4eva (m)
|
you're my right arm 
|
|
|
|
|
|
patwhizkid (f)
|
 |
Re
« #93 on: June 25, 2009, 03:03 PM » |
|
Ok
|
|
|
|
|
|
kaghoe (m)
|
cant remember details, but i know my lips were ''feeling like kiss the whole day'', i know the suckin inward and outwards and upwards and downwards movement. my lips were just moving throughout the day,
|
|
|
|
|
|
Ccomputers (m)
|
i never kiss
|
|
|
|
|
|