|
biina
|
make una enjoy  El classico preview http://www.youtube.com/watch/v/rL6g_BRM7wgIn messi's mind At 0-5 secs: "I'ma control this one, dribble Kaka and tuck it into a corner. 2-1 here we come, we have a chance now! Wooooo-hooooo! Game on, and it's gonna be all down to me!!!!" 5 seconds in: "What the, who is that near me? And sweet bejeesus, where'd the ball go?" 10 seconds in: "Crap, it's Kaka and it's 3 v 2. Come on, my little leggsy weggsy's, grow a bit or move faster and catch him up!! I can save the day, this match will stay at 2-0 and it's all down to my superb tracking of Kaka!" 16 seconds: "Damn, my defence and keeper suck major donkeys balls. What were they doing? I can't believe we lost three nil due to them."
|
|
|
|
|
|
eyonigger (m)
|
Ogazi, hahahaha mad man, see bashing. Abeg Binna go and rest, ogazi has given u some pills.
|
|
|
|
|
|
biina
|
Ogazi, hahahaha mad man, see bashing. Abeg Binna go and rest, ogazi has given u some pills.
Ogazi wey no know when knockout round for UCL dey start  Without doing well in the UCL, we won 2 la ligas in the last 3 yrs and are still the biggest club in the world. Barca will always be in our shadows. Form is nothing, class is everything! 
|
|
|
|
|
|
eyonigger (m)
|
Binna, u guys can pay for players, but you will never be able to buy CLASS. Madrid is the greatest club STILL, but they have lost class wayback. Their ERA is over, the rest is try but FAIL. Mark my words and read a little bit of blogs from FUTURE-TV.FOOTIE. 
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
Binna, u guys can pay for players, but you will never be able to buy CLASS. Madrid is the greatest club STILL, but they have lost class wayback. Their ERA is over, the rest is try but FAIL. Mark my words and read a little bit of blogs from FUTURE-TV.FOOTIE.  Yes bo$$  FUTURE TV no dey Lie! Chilling with the 6-2 trashing of Binna Fav. team 8-2 on agg. Walahi u no dey shame 
|
|
|
|
|
|
biina
|
Yes bo$$  FUTURE TV no dey Lie! Chilling with the 6-2 trashing of Binna Fav. team 8-2 on agg. Walahi u no dey shame  wetin una dey shout for. The stars aligned and you won in madrid. Even a stopped clock is right twice aday. Abi did we not beat you home and away last season? 
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
wetin una dey shout for. The stars aligned and you won in madrid. Even a stopped clock is right twice aday. Abi did we not beat you home and away last season?  You won 5-1 We won 8-2 Spot the difference 
|
|
|
|
|
|
biina
|
You won 5-1 We won 8-2 Spot the difference  all na three points. You have won 5-0 in madrid in the past, and we have also beaten you 7-1 in Barcelona. Overall we still have the edge in el classico, and any other relevant stats. Form is you focusing on last season, class is looking at the entire history. Nobody stays on top forever, rather your greatness is measured by how well you perform when on top (3 UCLs in 5 seasons no be yam), and how often you are on top. Last season is history. This year we will be setting the records straight, and putting you in your place  Insubordination from lesser clubs like barca will not be tolerated. 
|
|
|
|
|
|
Krayola (m)
|
haha . . . .messi scores goals like that for fun. like 12 a season. are u 4 real?
|
|
|
|
|
|
lai-lai (m)
|
Yes o!  In the absence of the cat, the rat has been holding court. Its about time someone cautions you people as you are getting too big for your shoes. We agreed to let you win trophies, once in a while, but you have now taken our kindness for weakness, and our gentility for timidity. (like you did during the cryuff era) This will be corrected in the coming seasons, as we will let everyone know say you be our side kick and nothing more.  My guy, eyo, don talk am finis. Make classico come, make we see who get la liga  barca fans are not known for braggin . . , . keep braggin cos u just signed some superstars and wait for what is coming. . . .no be joke to win treble so friggin impresively btw, i suggest u open a madrid thread or sumfin
|
|
|
|
|
|
dayokanu (m)
|
Are we talking about the Real Madrid that get beaten time and again by Bayern Munich???
|
|
|
|
|
|
Krayola (m)
|
Are we talking about the Real Madrid that get beaten time and again by Bayern Munich???
That one . . can u imagine? Trouble sleep yanga go meet am
|
|
|
|
|
|
|
|
biina
|
Are we talking about the Real Madrid that get beaten time and again by Bayern Munich???
says the closet madrid fan who is the sole supporter of bayern on NL. I will handle your case in the bayern fans' thread. Wey the bayern thread sef? 
|
|
|
|
|
|
biina
|
barca fans are not known for braggin . . , . keep braggin cos u just signed some superstars and wait for what is coming. . . .no be joke to win treble so friggin impresively
btw, i suggest u open a madrid thread or sumfin
Madrid has always signed super stars (top 4 most expensive transfers), and barca themselves do so when opportune. So dis one no be mouth or cos of superstars. na because barca won a treble make you now feel that we are mates. We need to put barca in their place. shikena. Barca is good, but still second to madrid. A one year wonder will not change that. 
|
|
|
|
|
|
biina
|
On to more serious matters, why una dey do samuel so?  Eto has been great for Barca and does not deserve the crap that pep and laporta seem to be dishing his way. I thot madrid was the one with the arrogant management. I hope he sees out his contract at barca and leaves on a free transfer.
|
|
|
|
|
|
dason4life (m)
|
Madrid has always signed super stars (top 4 most expensive transfers), and barca themselves do so when opportune. So dis one no be mouth or cos of superstars. na because barca won a treble make you now feel that we are mates. We need to put barca in their place. shikena. Barca is good, but still second to madrid. A one year wonder will not change that.  I agree with you, 30 La liga trophies is a clear proof that Madrid are Spanish King
|
|
|
|
|
|
dayokanu (m)
|
Considering that Madrid were the favourite of General Franco its no surprise
|
|
|
|
|
|
ogazi007 (m)
|
@Biina! what are u bragging for now?i get before no be property my broda,u couldnot do treble and we have done it. we just need few years to equall the CL trophies u won during Adam and Eve era.footie has gone technology that is why u will never see quarterfinal of CL till next 5 seasons, as weak as juventus they disgrace u home and away,liverpool humbled u home and away,arsenal,bayern munich are your last busstop in CL and you are still coming here to bother us.i will report u to pep and u see what he will tell our bois to do u next season, barca will trash madrid 8 unretalited goals next season then u will know say nobe name dey play soccer,
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
@Biina! what are u bragging for now?i get before no be property my broda,u couldnot do treble and we have done it. we just need few years to equall the CL trophies u won during Adam and Eve era.footie has gone technology that is why u will never see quarterfinal of CL till next 5 seasons, as weak as juventus they disgrace u home and away,liverpool humbled u home and away,arsenal,bayern munich are your last busstop in CL and you are still coming here to bother us.i will report u to pep and u see what he will tell our bois to do u next season, barca will trash madrid 8 unretalited goals next season then u will know say nobe name dey play soccer,

|
|
|
|
|
|
eyonigger (m)
|
make una free Binna, he is just trying to create a popularity career for himself as the chief supporter of the kolokticos before the season starts off.
Its good though, we can have some kind of debate with our major rival. Please Binna invite more Madrid fans, cos Ogazi is enough for you. Me, khayne,Kray,lailai,walex,George D and other's wont be watching like mumu while your being mauled.
|
|
|
|
|
|
Krayola (m)
|
haha. . . . u know kaka means shit,right, biina?
@Khanye and eyonigger. Are u guys in Gidi?
|
|
|
|
|
|
eyonigger (m)
|
Kray, im in Lag, Khayne in IB, Ogazi in Abj.
|
|
|
|
|
|
Krayola (m)
|
nice. . .please, i need your email addresses. I wan make una dey help me sample my jams. Ogazi, u too abeg.
eyo. .where in Gidi are u from?
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
nice. . .please, i need your email addresses. I wan make una dey help me sample my jams. Ogazi, u too abeg.
eyo. .where in Gidi are u from?
I'm in Ibadan, u can mail me thru dr.khanye@gmail.com or kanye02@yahoo.com 
|
|
|
|
|
|
Krayola (m)
|
thanks, mehn,
|
|
|
|
|
|
biina
|
una don join manU? come dey think say treble na trophy  Anything wey anybody win before na history. u win la liga last year, we win two times before dat. All your gra gra, we still senior you for even this decade. No worry season go soon start When we beat una finis, no come dey blame limited budget o!  dis one wey na only mouth your board dey take do signings, cos valencia say una neva even show face for villa. Even paupers like arsenal dey try sign felipe melo, but una siddon dey vex samuel. Anyways, too much talk, na lies e dey bring. Season go soon start. 
|
|
|
|
|
|
yousouph (m)
|
@ biina. Must you mention Arsenal in defending your bashing with Barca fans? Same goes to others whom without writing Arsenal, their analyses aint complete. MAKE UNA FREE US OOO
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
una don join manU? come dey think say treble na trophy  Anything wey anybody win before na history. u win la liga last year, we win two times before dat. All your gra gra, we still senior you for even this decade. No worry season go soon start When we beat una finis, no come dey blame limited budget o!  dis one wey na only mouth your board dey take do signings, cos valencia say una neva even show face for villa. Even paupers like arsenal dey try sign felipe melo, but una siddon dey vex samuel. Anyways, too much talk, na lies e dey bring. Season go soon start.  Bi-ina (Vomit-Fire) Take em easy this one wey your body dey hot  U get Kaka, Bez, Ronaldo - i dont give a f* We get Messi, Xavi, Iniesta, Sergi.B (Home grown Stars) We make Stars, You buy dem! 
|
|
|
|
|
|
|
|
biina
|
Bi-ina (Vomit-Fire) Take em easy this one wey your body dey hot  U get Kaka, Bez, Ronaldo - i dont give a f* We get Messi, Xavi, Iniesta, Sergi.B (Home grown Stars) We make Stars, You buy dem!  When una begin make stars? go check your history well, we dey dere dey buy am together, u just no get money reach us. In fact when did iniesta become a star? Until he delivers consistently without xavi, I dont see the star in him. He had freedom last season simply because Xavi attracted that much attention (and the silly boy is yet to raise his 1-1 dribbling to his passing standard) and dont mention people like Basket as stars I beg.  Xavi and Messi are your only home grown stars. Even pique dey above iniesta in my rankings. All that sef, if no be for the madrid boy, una no go win anything 
|
|
|
|
|
|
eyonigger (m)
|
Binna, your over powering the heat too fucking much. Cool down until the season starts off so the fire does nt run out. Kray I reside in Maryland, creamboy12@yahoo.com.
|
|
|
|
|
|