|
|
|
sylve11
|
studio wan set u up o 
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
hw u tak knw!!!!
|
|
|
|
|
|
2Direct (m)
|
no mind that One Eye Sunday, hin dey jealous u cuz him Ololumi yansh no tite reach your own jor
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
2direct!!!! wat a name y nt palmtation???
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
2DIRECT i go soon jam u with limo 
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
li wetin??
|
|
|
|
|
|
2Direct (m)
|
studio43 don too popular so i thought i should do something different
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
LMAO!!!!! i knw say na person wey knw us well well 4dis house u go be!!!! studio43 don too popular so i thought i should do something different
lol abi dem don barn u ni!!!
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Abbygyal (f)
|
abbey. . . .nice pic  no gay intended. . .lol
|
|
|
|
|
|
Phemour (m)
|
see u. . .shiorrr
|
|
|
|
|
|
Abbygyal (f)
|
see u. . .shiorrr
got issues wiv it??? shior to u too
|
|
|
|
|
|
Phemour (m)
|
me wey no dey see u 
|
|
|
|
|
|
|
|
Phemour (m)
|
y r u laffin naooo? i no lyk u sef. . . laffin in public  bad woman 
|
|
|
|
|
|
Abbygyal (f)
|
if u dnt like me, i dnt mind, !
jeez bad woman, ? ryt
|
|
|
|
|
|
Phemour (m)
|
ok i like u. . . .are u happy?
|
|
|
|
|
|
Abbygyal (f)
|
lol u dnt knw me so why should u like me?
|
|
|
|
|
|
Phemour (m)
|
ok i hate u. . . . 
|
|
|
|
|
|
Abbygyal (f)
|
suit urself.
|
|
|
|
|
|
Phemour (m)
|
i no hate u  plz temme u hate me 
|
|
|
|
|
|
Abbygyal (f)
|
lol na by force. . . ? i dnt hate people
|
|
|
|
|
|
Phemour (m)
|
plz jst do it for me when am gone. . . . leavin' u bored  Yours faithfully Phemour. 
|
|
|
|
|
|
2Direct (m)
|
Te hehe , Abbey nobody fit ban me na go ask seun
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
abbey. . . .nice pic  no gay intended. . .lol thnx gurl  @Studio lol. . . . gimme T-F make i go ask Seun 
|
|
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
dnt stare @ m lyk dat again sylve 
|
|
|
|
|
|
bammy (m)
|
he likes you now
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
No think am 
|
|
|
|
|
|
|
|