|
nilla (f)
|
i'm glad to see the love is still on.
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
Una try sha o 
|
|
|
|
|
|
|
|
Dime (f)
|
Hi Everyone, what's good with U guys?
|
|
|
|
|
|
ZuluNation (m)
|
No be only honeymoon  I never see any dowry money yet. You dey talk like say you don't know the culture of our people
|
|
|
|
|
|
|
|
Dime (f)
|
The least Y'all could do is to say HI!
|
|
|
|
|
|
|
|
ZuluNation (m)
|
@ Dima.
Abeg my brother/sister which one you be sef no vex, welcome to NL.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
nilla (f)
|
una don craze finish. which person job to wash plate??? 
|
|
|
|
|
|
|
|
nilla (f)
|
your not serious Mr. Uche. its like you dont want this wedding 
|
|
|
|
|
|
|
|
nilla (f)
|
Radiant no follow find trouble. which job u dey talk about.
I no dey wash plate (full stop no comma)
|
|
|
|
|
|
|
|
nilla (f)
|
Radiant Radiant Radiant. How many times wey i call your name  If i catch you i go beat you ehn. nonsense and ingredience 
|
|
|
|
|
|
Radiant (f)
|
as if na me give am d job
|
|
|
|
|
|
nilla (f)
|
you no want make we put leg inside the same trouser oh  crazy child 
|
|
|
|
|
|
|
|
nilla (f)
|
peace 
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
see as una dey fight over dish-washer job, oya both of u have been hired. Satisfied?, shu, I don dey suspect sey una do housegirl work before sef and una just prove me right! 
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
subscribing 
|
|
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
unsubscribe me then if you can 
|
|
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
uche go and rest i dey this thread gidigba, nuttin go happen! omo i dey bake meat pie ,i get like 10-15 to browse  sleep? i don murder sleep. sup witcha?
|
|
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
ok go find correct peppered 2 headed koboko come chase me comot !
wey yah wifey sef ! e don tey wey i read im post
|
|
|
|
|
|